Loading video...
Video Failed to Load
Omo God answer him own prayers first abeg ๐๐
33 Comments

all this tears e fit be say na wheelbarrow he dey pray to him God for so ๐ญ๐

omo e no easy to be man fr men, may God answer all your silent prayers ๐๐ฝ๐๐ฝ

@attah_akor Aaaah omo matter full ground wey the guy really won discuss with God

Country hard, Nigeria men are going through a lot these days, responsibilities wan k!ll responsible men. May God always provide for us at the point of need๐

I have been in this type of situation multiple times but nobody was there to record me, I burst better tears with kelebe bro, mucus wey dey comot my nose green pass Nigeria flag

You wan collect all the blessings wey dey God hand?

If you observe him carefully, he looks like a person with down syndrome.

Prayer from the heart is a language all believers understand. Muslims cry to God just as Christians do, because we all seek His mercy and guidance. The Qurโan says: โCall upon Me; I will respond to youโ (40:60). True worship is about sincerity, not show.

Werey ๐๐ my prayer first oo wetin concern me with ur tears

What if him dey pray for war?

Make God answer me too.. I no just want cry ๐

Why you kon put dat beard filter, be serious naw๐๐ญ

Bro been crying while praying since heโs 9 โฆ bro never get sense to work for things heโs praying for โฆ Heโs expecting one rich man to con donate eveything he has to him nah why e dey pray ๐

Person wey fit dey pray for islamization of Nigeria like this

Omo ๐

The person who used filters to make him look that way is evil๐ฅด

This country ehnnn . Even in suffering we still find a reason to be happy because which one be this now ehnnn, first time seeing Hausa man crying bi bawo

The beards just appeared few seconds into the video ๐คฏ๐ณ

Amin and ours too

๐คฒAameen๐คฒ

Na only am no wetin e dey ask his God. May Almighty Allah answer to his prayers ๐

@AsakyGRN If a broke man reaches this stage. He will want God so fast. May God answer our prayers so fast

We all know say every tribe get this type

No cry too much, E still remain another 4 years oo๐คง

@AsakyGRN I feel you ๐โฆ sometimes it really seems like the timing isnโt in our favor, but hang in there things have a way of working out, even if it takes longer than we expect.

Omo I wish God the fast answer prayersโฆ people are going through a lot on earth

Who put na beard and mustache filter na ๐

Na allah him dey pray to no be God

Actually if you listen to what he is praying for you might be shock It might not be worth 20k and it might worth a life The lord will listen to all our prayers God is the greatest

Many people have so many hidden matter they are facing which we canโt see because of the smile on their faces I wish God hears us out

Amin

@StreamviDL please ๐

God need answer my own first because I fit later cry pass am๐ญ
Related Videos
May God answer his secret prayers ๐
Jasper Ziggle ๐ฅท๐ฌ๐ญ ๐บ๐ธ
73,576 views โข 1 year ago
Sensitive content
REMI ALUKO NO DEY SEE AGAIN? GOD ABEG OOOO!๐๐๐๐ญ
36kinniun media๐ ๐ฆ ๐
670,598 views โข 11 months ago
