Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo 😂😂😂 I burst laugh o :: @ajuicygeorge
118,637 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

@ajuicygeorge You still dey call am my king 😁...person wey wan behead you.

@ajuicygeorge Every skit una dey call this guy ugly but the guy na fresh dude, he just needs a good grooming. Make una find another role for am.

whoa thats crazy but have you heard this?

@ajuicygeorge Una too d give that manchi bad roles 😅

@ajuicygeorge No be him fault😂

@ajuicygeorge My king no be my fault na off me Aswear 😂😂😂

@ajuicygeorge Even the king sef no fine pass the monkey. Na una two belong to the evil forest

@ajuicygeorge 🤣 😂 That laugh make me laugh

@ajuicygeorge 😅😅😅😅

@ajuicygeorge @ mrlyfe_ Your highness, you self fine??? Just asking igwe 🙌🏽🙌🏽🙌🏽

@ajuicygeorge E reach to laugh 😃
Benzer Videolar
Dr Mo just burst my brain here 😂😂😂 Omo country don cast 😂😂
Morris Monye
99,978 görüntüleme • 4 ay önce
