正在加载视频...
视频加载失败
Omo Jarvis dey learn work for where this girl dey.💯
46 条评论

Jarvis is still her boss

That’s not true o

But na Jarvis inspire her 😂

Where she inspire her?😂 Jarvis dey learn from her lowkey

Nah us carry fame give the wrong person for real

I know she will be admiring that girl from far

We all know that her inspiration came from Jarvis no matter what she does.

Please there’s no inspiration, she inspired herself. Jarvis should come and learn.

She inspired her though

I don’t think so

Na una comparisons una go use dim dis girl career

Okay we don hear hope you’re up to Jarvis standard, cus you no get sense you Dey here Dey post rubbish comparison go finish una

You and standard in same sentence.😂

Broke ass girl no go work

Person Dey do break dance you Dey call am robot

Jarvis don give up her career

Make she come learn from this girl again

What if wetin do man u na because Jarvis don dey support am 😒

She's defo talented!

oya make she blow pass jarvis na🤣🤣

Watch her grow then

life no be movie ok..when last u see copycat big pass original for Nigeria..una go know the truth but because una no like the other una go dey fool🤣🤣

@Collarjaw1983 I love this video

At least she paved way for others, please give her her flowers 🌹 that’s not an easy feat at all. All them newbies suppose dey pay homage to Jarvis ✅👌🏼

you fit get talent make you no get grace and connection so make una just chill 🤧🤧

I like this... But could this be real without editing..? Because the body movement is not as we used to know 😂

It’s very real

@Isaac001Uriel Very edited

@Obianuju2721931 I thought as much

They are super talented...

Jarvis don leave this one for them na 😂

Omo, Jarvis dey learn oh lol 😂

Even she sabi

She get everything complete but one thing Beauty Dey part of criteria 😩

There's nothing special there, Jarvis act as an Ai while what she's doing is just a break dance, there's between a break dancer and Ai Robot..

Did Jarvis ever told any of you that she's the best or even competing with anybody? Everyone is free to be whosoever they want to be. If Jarvis didn't start it, will be she be motivated? No one is the best, life na turn by turn ooo...

The reason some of Una no dey go far na becus u don't knw hw to add other characters to ur craft can u imagine Jarvis was doing only this robot content will she be where she is now I don't think so she understands the media that is why she is still trending

Jarvis Dey G-Wagon Dey flex her own wetin concern her

Jarvis doesn’t need to put ishan like this sha, hers is just too natural 💯 no one does it better than Jarvis tho, I mean no one… but they really tried 👌

No need for this comparison, she is good and likewise javis

Jarvis don see husband. She don retire

Javix don married Not robot again

"Jarvis dey learn work" Can you compare both's status now? Atleast if una dey do content, make una dey try add small sense. So, if at this stage, Jarvis still dey do this rubbish, would you call it growth? This guy wey dey do am at this old age, wetin e use am achieve? Mumu dem.

Not my baby

@adeleke59956 wtf

Shey Jarvis wey don fade? Abeg make una leave new Glory
