Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo k money collect ooo 🤣🤣
195,283 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Omo baba collect waiting no good

🤣🤣🤣

Content but that slap him give that girl enter oo

Content really you no see say the girl strong?

Check the weak punches the guy dey throw.

Omoh see disgrace oooo😅😂🤣😳

Na why i no the follow stranger fight 🤣

U no get strength you go they fight woman 😂😂

See as this guy just embarrassed himself

The guy regret why he asked his friend to record the incident

Don't tell me this is content😆😄 Shame of the century

They are engaging in foreplay! The man seemed to be enjoying the beating that he was receiving.

Just imagine how this little girl disgracing u shameless boy u don't have strength but u want to fight

shey na comedy be this 😂

Who be dis girl can I know you please ☹️☹️☹️☹️

Tell me say na skit😂

This thing na content abeg

K money don chop premium beating no cap

Chairman collect finish say “no worry”😂😂💔

Catching hands from a women is mad business

@Cleverlydey4u Nice entertainment

Forget content first ,that girl fit Tobo men oooo 🤣🤣

Them beat this guy wetin no good 😂😂😂😂😂 E con say, cone mo dey go. 🤣🤣🤣🤣🤣

Key money collect wotowoto oo 😆😂

So J money no even sabi fight 🤣🤣🤣🤣🤣

Fake youti

Nonsense as usual.

Come make we dey go no worry, after enough beating 🤣

Brotherhood is disappointed in him 😭😭🤣🤣

Stupid 😂🙄 werey content u think I will laugh

J money no Dey chop 😂

🤣🤣

This fight no be like comedy oooh

Nothing is even funny here you don't prank someone's wife in such a way

👍😀😀😀😀😀😀😀
Benzer Videolar
Tokunbo mavins and Tee money nah mad combo ooo🤣🤣🤣
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
20,136 görüntüleme • 6 ay önce
