正在加载视频...
视频加载失败
omo khaid really switched up his style.
33 条评论

Poco sef don really try sha, Na why them Dey give am steady mentions for songs.

real talk he played his part

Guyyyyy... Poco dey everywhere !😭

He’s the real MTN

I dey enjoy khaid on a Fuji instrumental

Poco lee dey always get joy, no be today”

I dey find poco lee like this , if you wan make am, make poco lee just Dey your throw back

@DurkioWiz He for still Dey Ojo by now if he continue to Dey sing like this.

Poco Lee dey everybody little beginnings 😂😂

Pocolee dey dey with all in brothers from the beginning 💘

Poco has tried for himself more grace bro

Just happy for him and Poco

I remember this guy so well, back to back freestyles on Instagram then

he’s actually very versatile

Poco nah werey 😂

Poco no go dey there keh 🤣🤣

No be Poco I dey see for him back?

Why poco Dey always Dey everywhere 😂😂

But this song mad🔥🔥

More like Lil Kesh

Normally nah

Poco lee just vibe wetin he no understand 😂

See kelvin my guy

Poco Dey every artist past how😅😅😅

poco lee dey time travel walahi

See banger💥🔥

Pocolee sef don try 😂❤️

That guy beside poco hanging a headphone on his neck looks familiar

Poco na talent hunter bro

See talent

we no get people like this for ojo again 😂

Which year is this?

keep grinding champ it will surely pay some day
相关视频
Sensitive content
Alon switched up on his day 1s
Never Goon
63,725 次观看 • 1 年前
