正在加载视频...
视频加载失败
Omo me I know my worth o
106,256 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
30 条评论

na you be the prize

Nbl

If Dem no gimme the 3k mikido we go get issues oo

The girl no go forget the girl in a hurry

Na dat sun dey make u vex, no be dat babe😂😂

This guy nah fuu 😂😭

Na we be the price

Wish lakowe you dey go lol 😂

@Samod224 brr dey rage bait him car wey he buy

Mumu content

Bike when you call never reach since 😂😂😂 My guy. Love ❤️

Werey😂

Huh 😒 My guy no cheap oh 😔 na expensive jigolo he be oh lol 😆😆

Woman like this no dey exist for Nigeria I swear 😂😂

Mikido na better Fuuuu 😂😂

Feeling you ✅

No gree for dem oh. Dem go collect your virginity 🤣😅🤣😅

Werey 😂

LoL

Guy you Dey like talk some kind way for your skit too much

For food wey you still pay mikido😂😂

Mikido 🤭

Which kind nonsense setup be this

🤣🤣🤣 Role reversed

Man know's his worth like werey 😁

Big man, steeze with pride

My boss the codes no work

Go boy ☹️😂

Which kind content be this ?

Affa the 3bay I fit withdraw am asap
相关视频
Sensitive content
I know my worth. The rest is history.
Lil Tay
153,167 次观看 • 5 天前
