Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo mummy isn’t having it 🤣🤣🤣😂😂
Комментарии: 34

Na money wey go make mama fear u get no be the one wey go make am proud

Me wey my mommy just give me 10k yesterday

Mama mind no reach ground. A good woman

But she first collect am 😂African mothers 😂😂

Notice she didn't attempt to suggest that she will not take it. It's a moral dilemma at play. Lol. She is likely to keep shifting the line till there's no line especially if she's poor.

She's a good mother

Mama go be like hope no be say you don do ritual 😂😂😂

Money wey go make mama fear>>€

Credit Alert were go make my mama fear this Xmas na him I de pray for 🙏

Meanwhile the person wey em sale family land give😭🤲

Money way go make mama fear nobe the one way go make mama proud 😂

Typical Nigerian mom behavior 😭😂😂

Nothing like make mama proud again, na make mama fear

If then never question you like this your doings never tight

What my mum will do. Infact my mum will take the next available bus to your house just to know where you got the money

Iya oni ya😂

God na this kind thing I want make my mama dey talk soon abeg

My mum >>>>😂😂

She’s not doubting She wants to be making the money herself lmao 😂 She probably believes she can make more

Chai we’ll never have like the generation of our mothers again If na genz mama now she won’t even bother asking

My mum will ask “Shey is from your business profit you’re doing this?…the business will not grow now…Abi you’re doing something else…joor makoba mi oh”🤣🤣…..Chaiii 🤣

After you don send kiss emoji. Lol.

Na better mother she be

Omo dumebi tell mummy wetin you Dey do oooo 😂😂😂

This one no be NEW AGE mom o

Gave my mom 300k in 2014 she called me back begging me to tell her the truth if I’m into yahoo plus

Mood 😂😂😂

Reach to suspect you na😂😂😂

Nobody should disturb him about family land again

That kind thing😂😭

My mom core😂😂

She collect am fess.

Mama mind dey up😂😂😂

Tell her mama sent a photo
Похожие видео
Person deh prison still deh enjoy life Omo 😂🤣😂🤣
MORNING 🌞STAR💫
1,255,096 просмотров • 10 месяцев назад
