Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omo na express remain jorrr🏍️😂❤️

148,869 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля Ajeh Reuben
Ajeh Reuben2 месяцев назад

I no sure say u fit handle this bike well ohh

Фото профиля $yde!
$yde!2 месяцев назад

small small oo. na your mate dem de pack for inside sack like this.

Фото профиля ABUJA BOY 🌎
ABUJA BOY 🌎2 месяцев назад

You mean you learnt in just 1 week ?

Фото профиля 5STAR💈
5STAR💈2 месяцев назад

I learnt just today walai😂 It’s kinda very easy

Фото профиля Heis_CROWN👑💡
Heis_CROWN👑💡2 месяцев назад

You no get two life sha

Фото профиля 𝑯𝒖𝒔𝒉. ✞
𝑯𝒖𝒔𝒉. ✞2 месяцев назад

@fmnation7 If anybody dull reach this your camera man dem suppose kill ham tf 😂😂😭😭

Фото профиля Mike O. Odunz
Mike O. Odunz2 месяцев назад

For bike wey no get resale value, TVs I just love the bike but the resale value is useless I used 3 TVS bikes before I bought my first car I no fit ride am again

Фото профиля BigWiz_adict🦅🤍
BigWiz_adict🦅🤍2 месяцев назад

That bike sabi fall person o, so be careful especially the hand brake.

Фото профиля Nogiveup
Nogiveup2 месяцев назад

EFCC ARE looking for you

Фото профиля Man_like_BARON
Man_like_BARON2 месяцев назад

Nobody useless pass your camera man

Фото профиля Xclose🌠
Xclose🌠2 месяцев назад

All of a sudden you leave model become content creator 🥹

Фото профиля Michael Tom
Michael Tom2 месяцев назад

I know you are joyful about the bike. But please dont even try to take it to the express. Make sure you have used it up to a month, consistently everyday.

Фото профиля ➍🅣🅤🅝🅐🅣🅔🅑🅞🅘💰🔋
➍🅣🅤🅝🅐🅣🅔🅑🅞🅘💰🔋2 месяцев назад

5star be careful, na express you they go.

Фото профиля 107 Big-Mood
107 Big-Mood2 месяцев назад

Sha dey Calm down because wen I dey learn my own na so E dey body if I see car way dey come for front I go dey follow am do dey Run.

Фото профиля StarGirl 🦅💕🦋
StarGirl 🦅💕🦋2 месяцев назад

Na you get this original content shit 😂 na once them go approve you

Фото профиля Arafat PMP®
Arafat PMP®2 месяцев назад

Egungun be careful na express you dey go

Фото профиля SAM
SAM2 месяцев назад

Ogo small small o😂

Фото профиля TIFE
TIFE2 месяцев назад

@LAD1100 Egungun be careful nah express you dey go

Фото профиля Introvert 🎲🥏
Introvert 🎲🥏2 месяцев назад

Welcome to the squad

Фото профиля ︎ ︎willams_shakespreeq
︎ ︎willams_shakespreeq2 месяцев назад

@mayor_twitch Werey better calm down 😹

Фото профиля 🅾️luwasegun | THE GREAT BULALA 🇳🇬
🅾️luwasegun | THE GREAT BULALA 🇳🇬2 месяцев назад

Stay safe alaye oo It won't be your coffin

Фото профиля Elder_Ibrahim
Elder_Ibrahim2 месяцев назад

Sha calm down ladies bike sabii put person for problem for road ...na me know wetting my eye see from ogoja to obudu

Фото профиля spacefoothball tv
spacefoothball tv2 месяцев назад

You no go calm down you go vomit ooh

Фото профиля Wale.Jr 🙂‍↔️
Wale.Jr 🙂‍↔️2 месяцев назад

Why your camera man no focus camera wella. E just dey shake. Mtchww 😂

Фото профиля B I G M I K E 💨
B I G M I K E 💨2 месяцев назад

The kinda joy this guy will be feeling today ehn 😂 He'll be over the moon 🌝

Фото профиля DONTHEBLACK
DONTHEBLACK2 месяцев назад

@crypogirl924 New whip

Фото профиля Kiel
Kiel2 месяцев назад

For you wey your hand never straight

Фото профиля NELSONDY
NELSONDY2 месяцев назад

You don sabi carry person for bike? 😂 I want make u carry me go somewhere tomorrow

Фото профиля ferminFCB 💙
ferminFCB 💙2 месяцев назад

You go use this bike wound us

Фото профиля osas_mke
osas_mke2 месяцев назад

This bike go show you say you no really dey comot like that

Фото профиля 𝕴𝖓𝖙𝖊𝖗𝖓𝖊𝖙🦇𝕲𝖆𝖓𝖌𝖘𝖙★𝖗
𝕴𝖓𝖙𝖊𝖗𝖓𝖊𝖙🦇𝕲𝖆𝖓𝖌𝖘𝖙★𝖗2 месяцев назад

Na make the bike no lose you remain

Фото профиля Olasunkanmi_Pom 🇳🇬
Olasunkanmi_Pom 🇳🇬2 месяцев назад

Sha no pass third mainland bridge

Фото профиля Olami💁🏽‍♂️🫵🗣️
Olami💁🏽‍♂️🫵🗣️2 месяцев назад

Sha know say there’s no small bike accident 👊

Фото профиля Dagama
Dagama2 месяцев назад

After 6 months try and change am before e go die for ur house.

Фото профиля Emjay Wiz 🦅 CC
Emjay Wiz 🦅 CC2 месяцев назад

This is the simplest thing to ride

Фото профиля The Civil Engineering girl
The Civil Engineering girl2 месяцев назад

You are just risking your life You could have used this money to help people Isnor my money sha

Похожие видео