Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo nah expensive babe oh. See doings bro 🥹
33 Kommentare

Everything no reach PS5 slim😂

She the use one stone k!ll two birds 🤣 Turning living room into cosmetic/boutique shop

Once you see 4/10 girl having this, you just know what she does for living

I wish say obouh get measurements !! We go don Dey measure 📐 like 1ft

When Geh Geh say.. if you ask a lot of women to show their achievements.. the best they’d flaunt is Hair and bag.. na now I understand.. because WTH are you showing?

Dem swear for this gender not to have TV consoles and other basic devices in their apartment ?

So nah achievement be this 😂

Na all the expensive be this or e still remain?

She’s too fat for all of these

IPhone 16 go buy everything there but I can't prove it.

Make she use them build house 😒😒😒

Joomape expensive babe 🔥😂🤣

If I babe this one any small death row I don sell one wig use am guide

Fit b person room

Lol 😂 nah all be this or you still keep somewhere

Abeg wetin she dey do, make she con sponsor my life

NOTED

Doings dey nau Enjoy discounts shopping on Oraimo with discount code

Lol fake things Nothing be original there Avaski ambassador.

All I see is fake items 😂

Inside this kiosk ?

I wonder why my interest in these things are very low, I like them but if dem give me money to buy I no go gree

What an achievement 😌congratulations sha because I don’t have it

vanity upon vanity 😩😩 Nobody can pressure me Is Money I don't have I didn't kill anybody vanity upon vanity 😩😩

I love this type of vanity

It’s a beautiful material

Only her Achievement

This is what an average Nigerian woman sees as achievement🤦♂️

She Dey sell am

Na shrine?

What’s the use of all these ??

Nah man still pay for them

Face wey person no pose dey wake up to . Those eig colors be like 🏳️🌈 flag
Ähnliche Videos
Sensitive content
Bro, Carter Efe and him US babe relationship no be content o!😂 Omo, see deep kiss.🤯♥️
Deejay_Sequence
211,792 Aufrufe • vor 12 Tagen
