Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo no be everybody fit accept this kind thing
553,746 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

King👑Jay⚡vor 1 Jahr
With her leopard costume..na smack down straight

OPENvor 1 Jahr
OP3N has never been this close — be part of Ready Player One's story evolution. Wishlist NOW!

Wizzyboivor 1 Jahr
Me I go comot dey go house Abi dem dey whine 😂

Chief 🤠vor 1 Jahr
Oya nah Make dem continue

Wizzyboivor 1 Jahr
Even Samson get dreads for bible Me I go comot dey go house asap

Yinkesh💛vor 1 Jahr
I go just stand up

Outsider🦍(omo Oloye)vor 1 Jahr
No be everybody bawo sha you fit accept am ?

ThatResourcefulBoyvor 1 Jahr
Lol, which school be this

Omidan Ìyanu💖😍vor 1 Jahr
Wahala

Common 🧟♂️vor 1 Jahr
Because of church? Common! 🥶🥺💀

fourvor 1 Jahr
Omo it’s can never be me
Ähnliche Videos
1:49
Sensitive content
Omo make nothing do verydarkman o, I no sure say e don talk this kind thing before
honest30bgfan
87,071 Aufrufe • vor 8 Monaten
