Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

OMO! 🔥🔥🔥🔥

213,726 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля jerale🏰🟥⬜️
jerale🏰🟥⬜️1 год назад

My brain won blow.. azzhoow. Wherre i won even start from.. i go just tear ACL

Фото профиля Bluu🤍
Bluu🤍1 год назад

Make them protect this boy at all cost

Фото профиля Yamaguchi1 🥷🦇
Yamaguchi1 🥷🦇1 год назад

The way these guys dey dance now eh i dey wonder who I offend 😭😭😭

Фото профиля £picxx
£picxx1 год назад

Steps dey cry organically 😂🦅

Фото профиля BAD AS HE BE❤️🦅
BAD AS HE BE❤️🦅1 год назад

That’s my boy right there 😍😍😍 I love you bro . All the way from owerri bishop court 🔥🔥🔥🔥

Фото профиля Kevin slime 💚🔥
Kevin slime 💚🔥1 год назад

He brother mind: dance finish make we day go house , i dey hungry

Фото профиля Dozie (C.G.N)
Dozie (C.G.N)1 год назад

@DJ_TUNEZ Baba no fit just understand the ascending moves 🤣🤣 🔥🔥

Фото профиля GADI
GADI1 год назад

Steps dey cryyyyy 🔥😋🔥🔥🔥🔥

Фото профиля Emjay Hbe🦅🦅
Emjay Hbe🦅🦅1 год назад

Money flow constant abeg milk this song @DJ_TUNEZ till e swell 🦅🦅

Фото профиля BIG Myice 🌼
BIG Myice 🌼1 год назад

Omo I just dey laugh😂😂 the step dey kill me 😂😂

Фото профиля KING_ 👑🤴
KING_ 👑🤴1 год назад

E dey body Step dey cry Bro is good. 🔥🔥 How I wish someone can just pick him up now, and put him on the right track to hone and master his skills

Фото профиля Prince Oládélé Àgbàjẹ
Prince Oládélé Àgbàjẹ1 год назад

Big stepper lomo 🥰

Фото профиля BAD AS HE BE❤️🦅
BAD AS HE BE❤️🦅1 год назад

Gooooo 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 @DJ_TUNEZ you need to bring this boy to Lagos .. he is so good at it 🥺🥺

Фото профиля I'm_Sawdeek
I'm_Sawdeek1 год назад

He samlarry the best 👌

Фото профиля Big_Samm
Big_Samm1 год назад

👏 👏

Фото профиля Zen (Tony StArc)
Zen (Tony StArc)1 год назад

Steps dey cry fr

Фото профиля CDREY
CDREY1 год назад

Poco Lee own na Galala😂, this smooth asf😍

Фото профиля Isaac Adediji
Isaac Adediji1 год назад

make Una no worry nah my step brother😂😁

Фото профиля heis
heis1 год назад

The boy good

Фото профиля DC Fox
DC Fox1 год назад

@wizkidayomedia Na so 😘

Фото профиля Aries⚡️
Aries⚡️1 год назад

na my pikin🙈, na me teach am ogbafia

Фото профиля Francis🇳🇬🇬🇭
Francis🇳🇬🇬🇭1 год назад

Awesome

Фото профиля OKJ🏌🏻
OKJ🏌🏻1 год назад

E dey body!!! 🔥 🔥

Фото профиля okey joe jr
okey joe jr1 год назад

What is the meaning of ogbafia please

Фото профиля CHILD of GRACE!
CHILD of GRACE!1 год назад

Steps Dey cry

Фото профиля DiNi🦅
DiNi🦅1 год назад

🔥🔥

Фото профиля Beejay_GC 🦅
Beejay_GC 🦅1 год назад

BIG STEPS 🔥🔥🦅

Фото профиля PLUS™
PLUS™1 год назад

This one go soon buy BEnZ

Фото профиля $💵 ❤️🦅
$💵 ❤️🦅1 год назад

I no go fit relate na only my head I fit take dance o lol 😂

Фото профиля MR. AG
MR. AG1 год назад

I no Sabi dance am but what's is really the thing ▪️▪️

Фото профиля styl3vault
styl3vault1 год назад

This one na epidemic😂😂

Похожие видео