Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
OMO! 🔥🔥🔥🔥
213,726 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
31 Yorum

My brain won blow.. azzhoow. Wherre i won even start from.. i go just tear ACL

Make them protect this boy at all cost

The way these guys dey dance now eh i dey wonder who I offend 😭😭😭

Steps dey cry organically 😂🦅

That’s my boy right there 😍😍😍 I love you bro . All the way from owerri bishop court 🔥🔥🔥🔥

He brother mind: dance finish make we day go house , i dey hungry

@DJ_TUNEZ Baba no fit just understand the ascending moves 🤣🤣 🔥🔥

Steps dey cryyyyy 🔥😋🔥🔥🔥🔥

Money flow constant abeg milk this song @DJ_TUNEZ till e swell 🦅🦅

Omo I just dey laugh😂😂 the step dey kill me 😂😂

E dey body Step dey cry Bro is good. 🔥🔥 How I wish someone can just pick him up now, and put him on the right track to hone and master his skills

Big stepper lomo 🥰

Gooooo 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 @DJ_TUNEZ you need to bring this boy to Lagos .. he is so good at it 🥺🥺

He samlarry the best 👌

👏 👏

Steps dey cry fr

Poco Lee own na Galala😂, this smooth asf😍

make Una no worry nah my step brother😂😁

The boy good

@wizkidayomedia Na so 😘

na my pikin🙈, na me teach am ogbafia

Awesome

E dey body!!! 🔥 🔥

What is the meaning of ogbafia please

Steps Dey cry

🔥🔥

BIG STEPS 🔥🔥🦅

This one go soon buy BEnZ

I no go fit relate na only my head I fit take dance o lol 😂

I no Sabi dance am but what's is really the thing ▪️▪️

This one na epidemic😂😂
