ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
OMO! ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
213,726 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
31 ๆก่ฏ่ฎบ

My brain won blow.. azzhoow. Wherre i won even start from.. i go just tear ACL

Make them protect this boy at all cost

The way these guys dey dance now eh i dey wonder who I offend ๐ญ๐ญ๐ญ

Steps dey cry organically ๐๐ฆ

Thatโs my boy right there ๐๐๐ I love you bro . All the way from owerri bishop court ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

He brother mind: dance finish make we day go house , i dey hungry

@DJ_TUNEZ Baba no fit just understand the ascending moves ๐คฃ๐คฃ ๐ฅ๐ฅ

Steps dey cryyyyy ๐ฅ๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Money flow constant abeg milk this song @DJ_TUNEZ till e swell ๐ฆ ๐ฆ

Omo I just dey laugh๐๐ the step dey kill me ๐๐

E dey body Step dey cry Bro is good. ๐ฅ๐ฅ How I wish someone can just pick him up now, and put him on the right track to hone and master his skills

Big stepper lomo ๐ฅฐ

Gooooo ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ @DJ_TUNEZ you need to bring this boy to Lagos .. he is so good at it ๐ฅบ๐ฅบ

He samlarry the best ๐

๐ ๐

Steps dey cry fr

Poco Lee own na Galala๐, this smooth asf๐

make Una no worry nah my step brother๐๐

The boy good

@wizkidayomedia Na so ๐

na my pikin๐, na me teach am ogbafia

Awesome

E dey body!!! ๐ฅ ๐ฅ

What is the meaning of ogbafia please

Steps Dey cry

๐ฅ๐ฅ

BIG STEPS ๐ฅ๐ฅ๐ฆ

This one go soon buy BEnZ

I no go fit relate na only my head I fit take dance o lol ๐

I no Sabi dance am but what's is really the thing โช๏ธโช๏ธ

This one na epidemic๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Omo see as them dey Chop am ๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ JOGODO #REALEP
Bella
32,449 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ
