Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo people dey hustle oo😳
60,476 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Him no cashout 😂🫵🏽 Say no to fraud tho

This boy now fit finish all this hustle,buy one small iPhone 12 or 13 to enjoy his achievements,police go see am for road,profile am,before you know it,he go Dey question why even go legit

PAINFUL THING IS THIS KIND OF PATH DOESN’T PROVIDE ENOUGH

May God bless any hand making genuine struggles. Quit fraud, it's not a good way to go

Send his account number Make I paste am N100

Werey think say EFCC go forgive am because he quit 😂💔

Then one jobless girl go wan bill am and they entitled to his money

Yeap Different people different hustle

Men dy committed

Shit ain’t paying again 😹🤡 Make he no work nah 😹

As long as aboki no dey do waiter for hotel , all my guys go make am 🙏

Abobi no time for dulling baba wan buy PJ before December 😂😂

Imagine telling this man that he is equal to a woman😂😂💔

😂😂 omo na to just stick to the fraud,most times these hard work sef no Dey move you from poverty

I respect you Guy!

God bless him with ideas to make him leave this hard life❤️❤️

Abeg song title

You really choose to quit fraud abi u no see maga

You no cashout well. U say u leave fraud. Dey decieve urself. No be this nigga lucky udu interview.

What are you not telling us bradda😂😂

My own worse still I never blow

I’m happy I’m not the only one doing this. We will get there. Dm for any upholstery work. I’m a DM away.

Na woman go still collect am,, she no go even appreciate am

Right choice to make

money must be made by total submission to hardwork. 🥹🥹

Yahoo boys work harder than this lmao….. all you have is a weak mind and a strong body…

Yes na May God bless us struggle for money 😢🤲

This one never cash out 😂na why

Omoo

You quit abi you no pick for 9 years 😂😂

Person wey no cashout from fraud Dey quit

When him friend for office confirm $40k first 😂😂

Abi you no cash out

A king and more
Похожие видео
Sensitive content
Omo cloth Dey cover things oo😳🤭
MR MOTIVATOR👽💀
197,329 просмотров • 7 месяцев назад
