Loading video...
Video Failed to Load
Omo Portable wn kpai speed Darlington!!! 😭😭🧎🧎
433,399 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

CHUKS 🍥1 year ago
Haha 😂

FRANKLIN CHIGOZIE ODIKA1 year ago
Lmao How you wan take compare speeed to portable Na street be portable na

Blessing♡1 year ago
I no say portable go beat speed speed body stature can't carry it

Akowe monday Nelson1 year ago
Two goats in the ring😂😂. I know say akpi go collect 😂. Person wey be like lobolobo tomato 🍅😂😂

marcelo1 year ago
Jesus Christ!! Wetin be this 🤣🤣🤣

Fred «Solix»1 year ago
Guy na u make me still dey online 😂😂 I don go sleep first, I go check on you later😂

marcelo1 year ago
Zazu wan kill akpi

MrApparatus1 year ago
Portable na agbero 😭😭😹😹😹

Nnaemeka 👽1 year ago
Omo guy

Osadolor 💪🏽1 year ago
🤣🤣
Related Videos
Omo Portable really wn finish Speed Darlington 🧎😂🥊 See Akpi now 😂😂😭
CHUKS 🍥
555,290 views • 1 year ago
