Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo see design abegg.. This ISB jacket go cause trouble when e drop ๐ฅ
82,160 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
11 Kommentare

ISB has always been the best

A bear market is coming? Worried? Do not worry. Be a Smart Investor. Get Ready. Subscribe to โMarket Twists & Turnsโ (it's free) & follow @BraVoCycles to profit in bull and bear markets. Daily to your mailbox.

President dey really deliver. Na money to buy am remain

Bro is not here to joke anymore

I don lock in already, e fit be my first merch from ISB

I love the color, mete looking at the jacket you go know say na high quality

This design is really classic

Aba people go release am before Monday

Something wey boys go drop m before Sunday. Make Una launch for that branch. We go launch for Aba and Kano branch.

Wahala

Where I fit pre Order Abeg
รhnliche Videos
Sensitive content
Omo! Where this guy dey see these kind girls from? ๐ณ This fantasy na wahala ooโฆ see wetin ๐๐ go cause!
Damiโ Adenuga
31,613 Aufrufe โข vor 10 Monaten
