Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omo see Gbese ooo😭😭

15,729 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 20

Фото профиля Chakam
Chakam1 месяц назад

You repair car finish, Shay you no go leave am make the owner come test am himself? I understand the urge and temptation to drive a fast and admirable car, but come on man, we should be past this by now. You no see Toyota drive, but na this one? Anyways, I hope he has insurance

Фото профиля Comrade Ayumzi
Comrade Ayumzi1 месяц назад

I'm sure he is not going to go back to that mechanic village — from that spot to home — baba dun graduate be that. To fix this damage isn't cheap at all; he'd be confused, telling whoever owns the vehicle he had an accident. This is not funny at all. What is he going to do now? He will run far away.

Фото профиля Nedi
Nedi1 месяц назад

Fuck 😭😭😭😭

Фото профиля Goa
Goa1 месяц назад

E be like mechanic don join them dey h8te na only to crash people expensive cars una sabi.😂

Фото профиля Ize💙🌸
Ize💙🌸1 месяц назад

Omo the mechanic own don finish o, even if e sell e two kidney, e no go reach to repair this motor

Фото профиля AustineUnfiltered_🇳🇬💯
AustineUnfiltered_🇳🇬💯1 месяц назад

Baby hop in my Maserati 😂

Фото профиля Zadok
Zadok1 месяц назад

Village people way dey gym with 6uff 🫡🫡IRON

Фото профиля Emeka
Emeka1 месяц назад

Jahi people always drive carelessly, once had a terrible accident there that would have taken my life, but God saved me

Фото профиля Klichi
Klichi1 месяц назад

65,000

Фото профиля Wannatotheworld
Wannatotheworld1 месяц назад

Wahala see geese!!!

Фото профиля DEM BOSS
DEM BOSS1 месяц назад

Na to sell one kidney 😂

Фото профиля ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬
ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬1 месяц назад

Maximum damage🤣

Фото профиля DEM BOSS
DEM BOSS1 месяц назад

Na to run pack the car for shop 😂

Фото профиля Dike
Dike1 месяц назад

God go help am sha

Фото профиля RUNCORE
RUNCORE1 месяц назад

That's an expensive car.

Фото профиля Foxy
Foxy1 месяц назад

A man who lives above his means invites chaos into his life. Pay your debts and protect your name at all costs.

Фото профиля Petitin Olabisi
Petitin Olabisi1 месяц назад

I think I finally know where to put my attention. This has made the whole process feel more approachable.

Фото профиля Takuluku7
Takuluku71 месяц назад

Na why I been no gree learn mechanic work!!!

Фото профиля Fab Genco
Fab Genco1 месяц назад

He wrecked the car. Why race a car that os not yours?

Фото профиля Koulmart
Koulmart1 месяц назад

Him go look for papa land wey him go sell, long talk no dey am

Похожие видео

Omo which kind gbese be this
1:30

Sensitive content

Omo which kind gbese be this

/\/\|)ee🦁

252,066 просмотров • 9 месяцев назад

Omo see yansh 😭🙆
1:03

Sensitive content

Omo see yansh 😭🙆

.

1,049,558 просмотров • 1 месяц назад