Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omo see Gbese ooo😭😭

15,694 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)

20 Kommentare

Profilbild von Chakam
Chakamvor 9 Tagen

You repair car finish, Shay you no go leave am make the owner come test am himself? I understand the urge and temptation to drive a fast and admirable car, but come on man, we should be past this by now. You no see Toyota drive, but na this one? Anyways, I hope he has insurance

Profilbild von Comrade Ayumzi
Comrade Ayumzivor 9 Tagen

I'm sure he is not going to go back to that mechanic village — from that spot to home — baba dun graduate be that. To fix this damage isn't cheap at all; he'd be confused, telling whoever owns the vehicle he had an accident. This is not funny at all. What is he going to do now? He will run far away.

Profilbild von Nedi
Nedivor 9 Tagen

Fuck 😭😭😭😭

Profilbild von Goa
Goavor 9 Tagen

E be like mechanic don join them dey h8te na only to crash people expensive cars una sabi.😂

Profilbild von Ize💙🌸
Ize💙🌸vor 9 Tagen

Omo the mechanic own don finish o, even if e sell e two kidney, e no go reach to repair this motor

Profilbild von AustineUnfiltered_🇳🇬💯
AustineUnfiltered_🇳🇬💯vor 9 Tagen

Baby hop in my Maserati 😂

Profilbild von Zadok
Zadokvor 9 Tagen

Village people way dey gym with 6uff 🫡🫡IRON

Profilbild von Emeka
Emekavor 9 Tagen

Jahi people always drive carelessly, once had a terrible accident there that would have taken my life, but God saved me

Profilbild von Klichi
Klichivor 9 Tagen

65,000

Profilbild von Wannatotheworld
Wannatotheworldvor 9 Tagen

Wahala see geese!!!

Profilbild von DEM BOSS
DEM BOSSvor 9 Tagen

Na to sell one kidney 😂

Profilbild von ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬
ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬vor 9 Tagen

Maximum damage🤣

Profilbild von DEM BOSS
DEM BOSSvor 9 Tagen

Na to run pack the car for shop 😂

Profilbild von Dike
Dikevor 9 Tagen

God go help am sha

Profilbild von RUNCORE
RUNCOREvor 9 Tagen

That's an expensive car.

Profilbild von Foxy
Foxyvor 9 Tagen

A man who lives above his means invites chaos into his life. Pay your debts and protect your name at all costs.

Profilbild von Petitin Olabisi
Petitin Olabisivor 9 Tagen

I think I finally know where to put my attention. This has made the whole process feel more approachable.

Profilbild von Takuluku7
Takuluku7vor 9 Tagen

Na why I been no gree learn mechanic work!!!

Profilbild von Fab Genco
Fab Gencovor 9 Tagen

He wrecked the car. Why race a car that os not yours?

Profilbild von Koulmart
Koulmartvor 9 Tagen

Him go look for papa land wey him go sell, long talk no dey am

Ähnliche Videos

Omo see wetin Yaho0 boys dey do ĊL😭😭😭
1:19

Sensitive content

Omo see wetin Yaho0 boys dey do ĊL😭😭😭

CD2

499,092 Aufrufe • vor 1 Jahr

Omo which kind gbese be this
1:30

Sensitive content

Omo which kind gbese be this

/\/\|)ee🦁

252,066 Aufrufe • vor 7 Monaten