Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omo see Gbese ooo😭😭

15,694 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 20

Фото профиля Chakam
Chakam9 дней назад

You repair car finish, Shay you no go leave am make the owner come test am himself? I understand the urge and temptation to drive a fast and admirable car, but come on man, we should be past this by now. You no see Toyota drive, but na this one? Anyways, I hope he has insurance

Фото профиля Comrade Ayumzi
Comrade Ayumzi9 дней назад

I'm sure he is not going to go back to that mechanic village — from that spot to home — baba dun graduate be that. To fix this damage isn't cheap at all; he'd be confused, telling whoever owns the vehicle he had an accident. This is not funny at all. What is he going to do now? He will run far away.

Фото профиля Nedi
Nedi9 дней назад

Fuck 😭😭😭😭

Фото профиля Goa
Goa9 дней назад

E be like mechanic don join them dey h8te na only to crash people expensive cars una sabi.😂

Фото профиля Ize💙🌸
Ize💙🌸9 дней назад

Omo the mechanic own don finish o, even if e sell e two kidney, e no go reach to repair this motor

Фото профиля AustineUnfiltered_🇳🇬💯
AustineUnfiltered_🇳🇬💯9 дней назад

Baby hop in my Maserati 😂

Фото профиля Zadok
Zadok9 дней назад

Village people way dey gym with 6uff 🫡🫡IRON

Фото профиля Emeka
Emeka9 дней назад

Jahi people always drive carelessly, once had a terrible accident there that would have taken my life, but God saved me

Фото профиля Klichi
Klichi9 дней назад

65,000

Фото профиля Wannatotheworld
Wannatotheworld9 дней назад

Wahala see geese!!!

Фото профиля DEM BOSS
DEM BOSS9 дней назад

Na to sell one kidney 😂

Фото профиля ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬
ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬9 дней назад

Maximum damage🤣

Фото профиля DEM BOSS
DEM BOSS9 дней назад

Na to run pack the car for shop 😂

Фото профиля Dike
Dike9 дней назад

God go help am sha

Фото профиля RUNCORE
RUNCORE9 дней назад

That's an expensive car.

Фото профиля Foxy
Foxy9 дней назад

A man who lives above his means invites chaos into his life. Pay your debts and protect your name at all costs.

Фото профиля Petitin Olabisi
Petitin Olabisi9 дней назад

I think I finally know where to put my attention. This has made the whole process feel more approachable.

Фото профиля Takuluku7
Takuluku79 дней назад

Na why I been no gree learn mechanic work!!!

Фото профиля Fab Genco
Fab Genco9 дней назад

He wrecked the car. Why race a car that os not yours?

Фото профиля Koulmart
Koulmart9 дней назад

Him go look for papa land wey him go sell, long talk no dey am

Похожие видео

Omo which kind gbese be this
1:30

Sensitive content

Omo which kind gbese be this

/\/\|)ee🦁

252,066 просмотров • 7 месяцев назад