正在加载视频...

视频加载失败

Omo see Gbese ooo😭😭

15,694 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)

20 条评论

Chakam 的头像
Chakam9 天前

You repair car finish, Shay you no go leave am make the owner come test am himself? I understand the urge and temptation to drive a fast and admirable car, but come on man, we should be past this by now. You no see Toyota drive, but na this one? Anyways, I hope he has insurance

Comrade Ayumzi 的头像
Comrade Ayumzi9 天前

I'm sure he is not going to go back to that mechanic village — from that spot to home — baba dun graduate be that. To fix this damage isn't cheap at all; he'd be confused, telling whoever owns the vehicle he had an accident. This is not funny at all. What is he going to do now? He will run far away.

Nedi 的头像
Nedi9 天前

Fuck 😭😭😭😭

Goa 的头像
Goa9 天前

E be like mechanic don join them dey h8te na only to crash people expensive cars una sabi.😂

Ize💙🌸 的头像
Ize💙🌸9 天前

Omo the mechanic own don finish o, even if e sell e two kidney, e no go reach to repair this motor

AustineUnfiltered_🇳🇬💯 的头像
AustineUnfiltered_🇳🇬💯9 天前

Baby hop in my Maserati 😂

Zadok 的头像
Zadok9 天前

Village people way dey gym with 6uff 🫡🫡IRON

Emeka 的头像
Emeka9 天前

Jahi people always drive carelessly, once had a terrible accident there that would have taken my life, but God saved me

Klichi 的头像
Klichi9 天前

65,000

Wannatotheworld 的头像
Wannatotheworld9 天前

Wahala see geese!!!

DEM BOSS 的头像
DEM BOSS9 天前

Na to sell one kidney 😂

ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬 的头像
ECHELE 1 👳🏾‍♂️🇳🇬9 天前

Maximum damage🤣

DEM BOSS 的头像
DEM BOSS9 天前

Na to run pack the car for shop 😂

Dike 的头像
Dike9 天前

God go help am sha

RUNCORE 的头像
RUNCORE9 天前

That's an expensive car.

Foxy 的头像
Foxy9 天前

A man who lives above his means invites chaos into his life. Pay your debts and protect your name at all costs.

Petitin Olabisi 的头像
Petitin Olabisi9 天前

I think I finally know where to put my attention. This has made the whole process feel more approachable.

Takuluku7 的头像
Takuluku79 天前

Na why I been no gree learn mechanic work!!!

Fab Genco 的头像
Fab Genco9 天前

He wrecked the car. Why race a car that os not yours?

Koulmart 的头像
Koulmart9 天前

Him go look for papa land wey him go sell, long talk no dey am

相关视频

Omo see wetin Yaho0 boys dey do ĊL😭😭😭
1:19

Sensitive content

Omo see wetin Yaho0 boys dey do ĊL😭😭😭

CD2

499,092 次观看 • 1 年前

Omo which kind gbese be this
1:30

Sensitive content

Omo which kind gbese be this

/\/\|)ee🦁

252,066 次观看 • 7 个月前