Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo, see KO in 30 secs. Wow
103,305 Aufrufe • vor 13 Tagen •via X (Twitter)
19 Kommentare

That's Savvi Thunder,na Egbeda boy....he's too good....na my pitch he dey train.....in Oga na Tipo

Savannah tunder is brutal in the ring. I do watch him train with Tipo academy

O ti mugbo yo keri 😂😂

Ogogoro ti poju…😂😂

Make this one just go continue him agbero work 😂

Make una settle dem before he kpai him

Abeg make ijomoni do that thing for Basit.

See lips 💔🤣🤣 CHIGOZIE 🤣🤣🤣💔

Why the guy mouth swell up

For a moment I thought it was carter

Owo ese ti ba alaye yi sha jesu o

Watin dem dey do for there?

Saka Omo werey he no go beat him keh.

Make he take am easy ontop am oo make he no die 😂

See hin lip 😂

I see u with ur red outfit oo

See him face 😂😂

Make Egbon no catch am outside o

@PoojaMedia there is one guy called fijabi like 3 to 4 years ago I don’t see him fighting again
