Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo, see wetin EFCC dey do for broad daylight 😳
184,171 просмотров • 20 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 13

Bro, I can't even lie. I thought she was talking about EFCC in Lagos Life

most of these agencies lacks professionalism

Well if efcc later pick her make dem dey expect battalion of masses

Dem leave bandit wey dem suppose face dey face innocent Nigerian

And bandit Dey move money up and down Em nor fit track Politicians are allegedly sponsoring bandit n they can’t trace it na school young guys see as dem Dey open fire 🔥 for public like say na head of bandit dem Dey go arrest

Those guys are reckless

Lowless country , I hate that country because of the way things are not going right .

Job way them no sabi! Say naso interpol for America they work ? 🤷♂️ Ozuor people 😏

📺TT:/dear_reginal

Nigeria is a crime scene bruh!!

Efcc wey Nigerian police done get integrity pass You don’t know how useless you can be Make them say Nigerian police is more credible than you 😂😂

One of the most useless set of people

This girl wey be OS
Похожие видео
Sensitive content
Omo 😢 see wetin them Dey do person future wife ,mother and person daughter 😳😱
Lon3rr ✞
69,468 просмотров • 7 месяцев назад
