Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo see wetin Phyna carry๐ณ
264,911 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Little boy on graduation cap looks like him

This phyna fooling dey on another type of level๐

Olodo uprisings is here to stay sadly ๐

She just go do BBL come unveil am for Carter live ๐

Omo that bbl fit am

Phyna olodo uprising na another level because wetin this girl truly dey offer for this internet space

He's doing that in front of those kids๐

Kolu no first see anything again for the whole room๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Country dey spoil You dey talk about wetin phyna dey carry

Sharwama from belleful.. Nyash from where ? ๐

Watin dey do this phyna ๐๐

See as Y'all are enjoying this ..... Tomorrow no follow talk Olodo Uprising ooo Cause Y'all are it's enablers ๐

How is Phyna comfortable doin this abeg

See the way Phyna is Chewing that thing, is just the hunger that made her bulli VDM

Shawarma from Belleful yansh from where?๐ญ๐

Make dem allow this kids go rest for School o

Carter nah madman I swr .werey say nah Yansh from where ๐

๐คฃ

Talking about olodo uprising and Nigerian given wealth to does who doesnโt deserve it just tell me how on earth will you won 45 million in a game show and after 4 years this is what you can do with your talent and all the money you won ๐คฆโโ๏ธ

Iโve never seen anyone as dumb as phyna

All these olodo uprising, no coordination at all.. infront of those kids.. smh

Omo it's massive... Carter head wan blow

And she's busy making it yo bounce. What a wow๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Any small thing Kolu don follow yansh

ABEG NA KING MITCHY NYANSH DEY ENTER EYES๐ฅต๐ PHYNA NYANSH BE LIKE BAFANA BAFANA WEY NEVER BAFF

E dey enter your eyes abi oya close am

Phyna come use style sell new market ๐

Nah yansh go kill kolu

Na BBL na๐๐๐๐๐

Na yansh go kee this kolu no wonder money quick finish

Her bbl looks more better and healthier than that of Sandra benede & that CEO lady

Wow

BBL doesnโt move me
รhnliche Videos
Sensitive content
See wetin person babe carry ๐ณ๐ณ๐ณ
Mikky ๐จ๐จ
360,843 Aufrufe โข vor 1 Jahr
Sensitive content
See wetin perfume vendor carry ๐ณ๐ณ๐ณ๐ณ
Mikky ๐จ๐จ
2,080,428 Aufrufe โข vor 1 Jahr
