Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omo see wetin Phyna carry😳

264,911 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля ÓRÍSÀSÀMÍ
ÓRÍSÀSÀMÍ3 месяцев назад

Little boy on graduation cap looks like him

Фото профиля Minister Of Thoughts💭
Minister Of Thoughts💭3 месяцев назад

This phyna fooling dey on another type of level😅

Фото профиля AYOMIDE OYENOLA 💚🐐
AYOMIDE OYENOLA 💚🐐3 месяцев назад

Olodo uprisings is here to stay sadly 📌

Фото профиля BIG SPUNKS 🫵🏽
BIG SPUNKS 🫵🏽3 месяцев назад

She just go do BBL come unveil am for Carter live 😂

Фото профиля JT Khalid 💸
JT Khalid 💸3 месяцев назад

Omo that bbl fit am

Фото профиля EASYBOY❤️‍🔥
EASYBOY❤️‍🔥3 месяцев назад

Phyna olodo uprising na another level because wetin this girl truly dey offer for this internet space

Фото профиля Naija Boy 🇳🇬🦅🪖
Naija Boy 🇳🇬🦅🪖3 месяцев назад

He's doing that in front of those kids💔

Фото профиля Hasan Motors
Hasan Motors3 месяцев назад

Kolu no first see anything again for the whole room🤣🤣🤣

Фото профиля Joelexy 🦅
Joelexy 🦅3 месяцев назад

Country dey spoil You dey talk about wetin phyna dey carry

Фото профиля Chiletam ⚜️🌟
Chiletam ⚜️🌟3 месяцев назад

Sharwama from belleful.. Nyash from where ? 😂

Фото профиля Syl 🫥
Syl 🫥3 месяцев назад

Watin dey do this phyna 😂😂

Фото профиля Kenneth Nweke
Kenneth Nweke3 месяцев назад

See as Y'all are enjoying this ..... Tomorrow no follow talk Olodo Uprising ooo Cause Y'all are it's enablers 🙄

Фото профиля Peggy
Peggy3 месяцев назад

How is Phyna comfortable doin this abeg

Фото профиля AndyofGreatness_Defi
AndyofGreatness_Defi3 месяцев назад

See the way Phyna is Chewing that thing, is just the hunger that made her bulli VDM

Фото профиля J!€€¥🐦‍🔥🦍
J!€€¥🐦‍🔥🦍3 месяцев назад

Shawarma from Belleful yansh from where?😭😂

Фото профиля Alberta Young
Alberta Young3 месяцев назад

Make dem allow this kids go rest for School o

Фото профиля Oriade leo
Oriade leo3 месяцев назад

Carter nah madman I swr .werey say nah Yansh from where 😂

Фото профиля Dy 🇳🇬
Dy 🇳🇬3 месяцев назад

🤣

Фото профиля Oluwatosin Emmanuel
Oluwatosin Emmanuel3 месяцев назад

Talking about olodo uprising and Nigerian given wealth to does who doesn’t deserve it just tell me how on earth will you won 45 million in a game show and after 4 years this is what you can do with your talent and all the money you won 🤦‍♂️

Фото профиля ola DIMEJI
ola DIMEJI3 месяцев назад

I’ve never seen anyone as dumb as phyna

Фото профиля S👁️‍🗨️ FLY 🥶
S👁️‍🗨️ FLY 🥶3 месяцев назад

All these olodo uprising, no coordination at all.. infront of those kids.. smh

Фото профиля PRE$H👻
PRE$H👻3 месяцев назад

Omo it's massive... Carter head wan blow

Фото профиля Chelsea
Chelsea3 месяцев назад

And she's busy making it yo bounce. What a wow🤣🤣🤣

Фото профиля Isaac
Isaac3 месяцев назад

Any small thing Kolu don follow yansh

Фото профиля Finish-HER is X🫵🏾
Finish-HER is X🫵🏾3 месяцев назад

ABEG NA KING MITCHY NYANSH DEY ENTER EYES🥵😍 PHYNA NYANSH BE LIKE BAFANA BAFANA WEY NEVER BAFF

Фото профиля Goddess
Goddess3 месяцев назад

E dey enter your eyes abi oya close am

Фото профиля future savage
future savage3 месяцев назад

Phyna come use style sell new market 😂

Фото профиля Excellent
Excellent3 месяцев назад

Nah yansh go kill kolu

Фото профиля bob olive
bob olive3 месяцев назад

Na BBL na😂😂😂😂😂

Фото профиля Slything
Slything3 месяцев назад

Na yansh go kee this kolu no wonder money quick finish

Фото профиля JESUS
JESUS3 месяцев назад

Her bbl looks more better and healthier than that of Sandra benede & that CEO lady

Фото профиля superwhite
superwhite3 месяцев назад

Wow

Фото профиля Joshua Not Anthony 👑
Joshua Not Anthony 👑3 месяцев назад

BBL doesn’t move me

Похожие видео