Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omo so we get this kind jets for Naija🇳🇬

824,632 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля OPEYEMI
OPEYEMI2 лет назад

na hire purchase

Фото профиля MBAH
MBAH2 лет назад

baba werey😂

Фото профиля valking ♔
valking ♔2 лет назад

Na me drive that one wey Dey go round and round

Фото профиля 𝐓𝐞𝐦𝐢𝐓𝐨𝐩𝐞.𝐏𝐑🕵️‍♂️🔥
𝐓𝐞𝐦𝐢𝐓𝐨𝐩𝐞.𝐏𝐑🕵️‍♂️🔥2 лет назад

omooo that jet for middle later produce black smoke o

Фото профиля A.K.A🤡
A.K.A🤡2 лет назад

That’s not Nigeria tho na Arab country and na old video, person edit am, make una no get false hope👍

Фото профиля isaac zico
isaac zico2 лет назад

Nah rent we rent am oo make dem no spoil am

Фото профиля Rhemma
Rhemma2 лет назад

People need to read about Nigeria Military fr

Фото профиля Chris
Chris2 лет назад

Even you too 🤦🏽‍♂️ Anyway anyone interested to know it is actually not Nigeria 🇳🇬 👇🏻

Фото профиля 𝐇𝐞𝐧𝐫𝐲𝐂𝐫𝐲𝐩𝐭 || Studying Tedism (*,*)
𝐇𝐞𝐧𝐫𝐲𝐂𝐫𝐲𝐩𝐭 || Studying Tedism (*,*)2 лет назад

You sure say na our jet?

Фото профиля BOB ♠️
BOB ♠️2 лет назад

The only beautiful thing in the last three months this country has witnessed, even with that, why the trumpet sound like the metal don dey rust?🙄

Похожие видео