Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo, the powder
21,137 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

This guy is always adding ginger and I like it

Where I fit see this powder, asking for a friend 😁

@JaxonYTA Ask for a friend? I see what you did there 😂

The kind way the jazz dey always meet this my guy na grade A e ni dey won do am small small. Led by the spirit of God

The guy no get chill at all

Ajeh

I hate this type of content because someone somewhere will believe stuff like this is actually real

Fear women 😂😂😂

Hello friends! Check out my latest video!!

@tweem 100k

@tweem 100k With This motion

@tweem 😂

This speaks reality but you think it’s content.

Life goes on

3m for ogbono soup 😂

You have created a new content strategy nice thinking keep building around it you never start to chop Elon Musk money you go buy lambo Congratulations

U go still enter trouble with those things

I dey wait 😂

You sure say this your girlfriend no be Lalude pikin ??

Things girls do... Dis guy low-key dey open some men eyes o

3 million for soup

Awabgira

MJ and jazz

😂

@carterefe__ 😂😂

Una make u show me where igo get this powder

😂😂😂

Na for everything this gal don out something 😂😂

@tweem 200k

Brooooo

Lol 😁 😆 🤣 I need this up date oh
Ähnliche Videos
Sensitive content
Before the protein powder 💔
Joe
4,986,270 Aufrufe • vor 5 Monaten
