Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Omo, this guy sold his AC water for โ‚ฆ7.5 million ๐Ÿ˜ณ

531,832 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

10 Comments

Lite's profile picture
Lite1 year ago

If na true, him for no tell us.

endyy09.eth's profile picture
endyy09.eth1 year ago

Una de craze. A Black man can never tell you about anything that gives him money.

Sir Toolz -GMI-'s profile picture
Sir Toolz -GMI-1 year ago

How much be AC wey person dey buy 20liters of AC water for 500k?

mikeljusty's profile picture
mikeljusty1 year ago

Me wey sell my 4 50lits at the total of 17m did I make noise.... Ask @DanielRegha he's aware

Gabi_'s profile picture
Gabi_1 year ago

You keep 7.5 million naira for outside your house๐Ÿ˜‚. Una don see people finish na

Ogbame Justus (โœธ,โœธ)'s profile picture
Ogbame Justus (โœธ,โœธ)1 year ago

Which kind new video trend be this

Eghosa Igbins's profile picture
Eghosa Igbins1 year ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ bro donโ€™t lie for a living, na why even e body language dey expose he lies

Joshua Eniola's profile picture
Joshua Eniola1 year ago

Make una dey deceive una sef there Which Ac water go drip reach that drum level Online talk Ehnn

PARKER's profile picture
PARKER1 year ago

I sold my one gallon of AC water for 30 million

Stevey's profile picture
Stevey1 year ago

Tah! This is distilled water and 5L itโ€™s sold for 7k... no make anybody whine una.

Related Videos