Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Omo This one don pass game oo 🤣🤣
46,781 Aufrufe • vor 17 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

Done with mine

E fine oo

Na money kill am😂

If you get good decorator abeg whip am come

😭😭😭GUUUURRRLLLL!!! You can walk around the house and outside !!!

I wish I could use Voice note to express myself 😆 🤣 Omo na Story Building ooooooo!

Person fit walk out now, see real players😅

This was me when I logged in today! The upstairs & the different perspectives. I’m so in loveeee

Done o

Omoo a very beautiful addition 🥹🥹😩

Guy I shock as I see am, I just decorate for person finish con dey see upstairs 😂😭, I even still go outside go mingle

Interacting with someone some appliances and items is hard

I want to design my mansion in Abuja can you help with it?

Please how can I extend mine?

When you go help me design mine?

I will soon

Good decorator need hmu

When will you help me decorate mine?!😹🤲🏽

Another view don Dey

Una go see wetin😂😂😂

Nah only my house no fine for this game😭😂

Pls come and help me with my own 😭😭😭

😂

Likeee 😅

I am finding it difficult to tap on my furnitures 😩

Crazyyy st7fffff....aswr

Women gaming? Finally❤️

You never see anything more is coming 😂😂😂

staircase is fascinating?

😂like

I made this my three houses 😘😍book me for house decoration ooo my handle is Preciousonuigwe65

Very lovely addition ❤️

Go live there when you build am finish

You can even go upstairs….

I need better decorator mahn
