Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
😭 omo. This year go too sweet
167,254 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

😭😭😭😭😭😭

She forgot PANEL OF JUDGES & ACCURATE TIME KEEPER 😂😂😂😂😂😂

Did she say"I didn't kiss my Job" 😂😂😂😂..

She say I'm here to guide but na her need guide 😂

Like my daddy would always say “ If person wan dash you slippers look the one wey him wear first 😭😭😭

Feminists when she said “hincome” instead of “Shincome”

Na Neolife she be, i can tell 😂

She no cram am well😂

You wan guide me way guide pass your papa keh

Do y'all like this song?

Shey na "Hincon" abi na "income" I hear soo? 🙄

Who go introduce me to the online business 😂

“I didn’t kiss my job” you didn’t kiss English either 😭😭

I go need her page for daily dose of laughter for the rest of this year abeg.

Una go think say she dey cap based on her grammar 😂🤣

She for start with Good Day Mr Chairman, panel of judges, accurate timekeeper, my co-debaters, and my audience. My “lame” is Alake I want to tell you how afiliate marketing change my “Hincon” but wen I learn dis business evrytin shifted, I did didn’t kiss my job” 😂😂😂😂

“It’s not luck it’s just madik”

See who want guide me no even guide..

Kudos to her for exploring new channels and putting herself out there. I'll give her a follow ❤️

Link to her page pls No dulling!

She try sha…. See wetin she Cram for head

Make I burst your head… she day cash out for people way day messages am… her dm go full kpa

I'm ready, let me go send her a message

And one woman deg talk about beske😂😂

😂😂😂😂I laughed so hard please

"I'm here to guide you" But you never guide Burst my brain jur😅😭😭

She didn't kiss her job

Hincome 😂😂😂😂

Please guide yourself first.. Pele maami 😂

Affiliate marketing is not a skill, the buying and selling biz. The skill you will learn is how to confuse and manipulate people. See who wan help my life

Why is the after video please

If i wire u slap ehen

Neolife 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

Person wey need guidance wan guide me kee
Ähnliche Videos
Sensitive content
This situationship go sweet until you jam babe wey get bad luck… omo, na everyday I dey hear different things 😭😂😂
Collins
60,184 Aufrufe • vor 9 Monaten
Sensitive content
Omo I hold Davido hand for the second time this year OBO say He love me too😭😭🙌🏻🙏🙏Baddest all time 😭🙏😭
YL_IN_LAGOS
407,472 Aufrufe • vor 1 Monat
