ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
๐ญ omo. This year go too sweet
167,254 ๆฌก่ง็ โข 8 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

She forgot PANEL OF JUDGES & ACCURATE TIME KEEPER ๐๐๐๐๐๐

Did she say"I didn't kiss my Job" ๐๐๐๐..

She say I'm here to guide but na her need guide ๐

Like my daddy would always say โ If person wan dash you slippers look the one wey him wear first ๐ญ๐ญ๐ญ

Feminists when she said โhincomeโ instead of โShincomeโ

Na Neolife she be, i can tell ๐

She no cram am well๐

You wan guide me way guide pass your papa keh

Do y'all like this song?

Shey na "Hincon" abi na "income" I hear soo? ๐

Who go introduce me to the online business ๐

โI didnโt kiss my jobโ you didnโt kiss English either ๐ญ๐ญ

I go need her page for daily dose of laughter for the rest of this year abeg.

Una go think say she dey cap based on her grammar ๐๐คฃ

She for start with Good Day Mr Chairman, panel of judges, accurate timekeeper, my co-debaters, and my audience. My โlameโ is Alake I want to tell you how afiliate marketing change my โHinconโ but wen I learn dis business evrytin shifted, I did didnโt kiss my jobโ ๐๐๐๐

โItโs not luck itโs just madikโ

See who want guide me no even guide..

Kudos to her for exploring new channels and putting herself out there. I'll give her a follow โค๏ธ

Link to her page pls No dulling!

She try shaโฆ. See wetin she Cram for head

Make I burst your headโฆ she day cash out for people way day messages amโฆ her dm go full kpa

I'm ready, let me go send her a message

And one woman deg talk about beske๐๐

๐๐๐๐I laughed so hard please

"I'm here to guide you" But you never guide Burst my brain jur๐ ๐ญ๐ญ

She didn't kiss her job

Hincome ๐๐๐๐

Please guide yourself first.. Pele maami ๐

Affiliate marketing is not a skill, the buying and selling biz. The skill you will learn is how to confuse and manipulate people. See who wan help my life

Why is the after video please

If i wire u slap ehen

Neolife ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Person wey need guidance wan guide me kee
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
This situationship go sweet until you jam babe wey get bad luckโฆ omo, na everyday I dey hear different things ๐ญ๐๐
Collins๐ซ
60,184 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ
Sensitive content
Omo I hold Davido hand for the second time this year OBO say He love me too๐ญ๐ญ๐๐ป๐๐Baddest all time ๐ญ๐๐ญ
YL_IN_LAGOS
407,472 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ
