Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo Tinubu must go 😂😂
223,199 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Them dey polish bra? 😭😭

And Aboki no get choice he most work cause he Dey find money 😂

Brushing bra? I’m the first person in my generation to see this I swear

The person wey get that bra, they support Tinubu vehemently for second term

Ooooh Jesus Christ of Nnewi, them dey polish bra...🙆🏿🙆🏿🙆🏿🙆🏿

Tinubu for life

Bro this country called Nigeria dey leave inside different world 🌎 hrrr 🤣🤣🤣🤣🤣

Which service is this, what unemployment won't bring doesn't exist

Eje Jesu !!!

Tell them oooo

😂😂😂😂

Wetin dyy sup for here ? 😹

😂😂😂😂 Wait na bra person dey shine 😂😭 Abeg wey the owner of the bra

This is madness there's nothing funny about this.

Omo e no easy at all

Ah polishing bra?

Aswear

Tinubu has nothing to do with this Sha. The lady that requested for this just mad.

This is funny

Make the bra shine aboki

What am I seeing😂😂

He is not going anywhere.. he his going for his second term! Yes.....

Ajeh this man must go

How this one take involve Tinubu bayi😢😢 Tinubu name don suffer o.

Na must ooh

And she will still that polished Bobby to a man's house 🤔

He must go ooo

Dem don dey polish bra? 😂

Everything thing about this video is wrong

Me I love tinibu pass my self

No be lie o😂

Ajeh em gats go

I swr😭😭😭

whalai
