正在加载视频...
视频加载失败
Omo water go carry Lagos soon
56,757 次观看 • 27 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

The day water will get angry and decides to take what belongs to him back I pray that it won’t affect me and my family

Omo na God go save us for Nigeria ooh

Make he carry people wey do am

This is not just a mere talk. The government are just aprooving sand filling of the lagoons because they're just after the tax. And this building being built on this sand filling land is inconsiderate of natural disasters like earthquake, tsunami.

Starting from vi, lekki eti osa and ikoyi, when a little rains drop the road will be full of flood cos the ocean has been blocked in many ways, I just pray I left here before water came back to claim his lane

So wetin really dey good about this Lagos weh everybody wan go

Nature is far more brutal than we think You go think say all these exquisite house is all When nature fights back, split seconds, they will.all crash down

Lord have mercy

Na sunami go soon happened for Lagos

Hope flood will not happen after many years?

Make mainland people open eye Dey look them chase the water come their place

Have you seen the coaster road yet from there you’ll realize it’s mighty not be up to 5 years

Nepal's situation would be a child's play to Lagos own soon.

Allow the water breath

And this is not right

😹

something wey them go come feel lol

@Khanstilldayy this same Lagos

Business owners and investors are still putting their money in the ground just to stay there

Anyhow Sha we still gather Dey.

😍😂💔

Every good had bad 😔

The day flood go remember Lagos, na Island people go collect wetin no good

The day nature strikes back wuna go hear am

Make e carry dem

Lmaooo soon

Carry on hope una see Nepal bah okay oo

The day that earthquake will take place in Nigeria a lot of houses would collapse a lot, but I pray when is happened let God give us a sign to escape

Why

Why won’t the government build another sea port in another state? This state too congested

Ahswear. Lagos is on water

Sha dey wear lifeguard sleep incase you wake up ontop water

No worry water no get enemy 😪
相关视频
Sensitive content
See the kind yansh wey Lagos girls deh carry go club 😳🙆♂️🏃🏽♂️
D3VID 🐢
915,899 次观看 • 29 天前
Sensitive content
Carterefe sister wey he carry come Lagos don follow man go hotel 😳 🙆♂️😂
D3VID 🐢
67,035 次观看 • 8 个月前
