Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omo! What's happening here? 😕
1,186,987 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

DHREY1 год назад
For their mind.. dem don see savior😂 Iro lasan:

BabyChoki🥷1 год назад
That’s Young Sheikh Come orile come watch am live. This one na small doings😂😂

𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍1 год назад
He dey perform miracle?

BIG BEE1 год назад
E easy to f00l women 😂😂

Theceo 🕊️🕊️1 год назад
African who do us

Gemini1 год назад
e no fit pass dem Shamsondeenn or Nasfat people

FARICH0851 год назад
All this one just dey turn Islam upside down all this rubbish na from Nasfat he start crazy people

Amad💫1 год назад
This is not Islam

God’s first son1 год назад
Action too much Wetin sup,,,Jesus sef no do reach like this

Ronin1 год назад
Why is he dressed like Aladdin though 😂😭
