Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo women Dey this world o🤯Body is what?😂
20,971 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

This one na body na Bruce Lee o😂

Una Dey talk o😂

Body is oluma Rock 😂

😂😂

Abeg make the gym instructor marry am o.

Some people go still smash

My spec My kind of woman

Bob risky go dey regret Why he choose that kind lifestyle

this one go dey groan instead make she moan

Body is Dami

This body na firewood ooo

This one no follow o

Man weh go date dis one go dey feel like gay, bcus no difference in body texture

See as she strong like 2010 Facebook 😭

Body is iron😂😂

This one no be woman Na man be this

This one go beat you dami ,I go bet for her head sho go beat you

Body is bone

Body is muscular clock it 🤏

She fine pass your babe you know?

Wtf is this nau😭😂

Na she suppose toast man

Messiiiiii

She dey beat man

Na this one go dey stand for his man ooo

Gymima

Body is two in one 😂😂

Obirin bii Okunrin

🤣🤣🤣

Body is mbadume

Body is akpu

This one na body is yam 🍠 ooo

Body is rock 😂
Benzer Videolar
Omo our artistes dey para for this Man2Man challenge o I love it 😂
MBAH
97,084 görüntüleme • 8 ay önce
Omo people wey dey act movie dey enjoy o😲 see Timini na 😂😂🌚
Cleverly 💐
520,140 görüntüleme • 7 ay önce
