Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh and that bottle strong oo, how ee take do am? Wait for it 👀🚶♂️
292,994 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
42 Yorum

That is a wrong place to hit the head ,this guy no Sabi these work he wan kee himself because of 2k week 🥺🥺🥺🥺

As in

Until e get seizure

Make e try am with Pepsi bottle, I won see something

That bottle strong pass Pepsi bottle guy

Proof?

@Teeniiola

@telkatharealest @Teeniiola Read this thing and comprehend it very well. It didn’t say the bottle of JD. It talked about the alcohol level.

@wizzy_grayrb165 @Teeniiola Na busy brain wey no get brain😂😭

@kingsbenson_ @Teeniiola For ur mind u go think say u bright 😂

@kingsbenson_ @Teeniiola I bright pass your phone screen

Booku oku gbe 😏😏😏 saàra akara jònmò

If the werey get internal bleeding, then go say na devil work

Person wey won break bottle for your head no go wait make you built resistant nah where the pain dey come from be that unexpected goose 💥

E first use like 10am think through the pain

For him mind now him don achieve something now 😂😁

After few minutes in one corner

we see people doing stuff like this and we wonder why people don't seem to be normal on the streets

There's a way to it you will know if you are closer to them

Make he try am with Joven bottle first 😭

Make e try this one

If you don Kpai , uno Go see ham do again ! No worry .. 👏

Other countries dey invent Spacex we dey invent how to break bottle

Omo, werey re o

How person wan take reason well like this? Brain dey on em own dey function, another person wan disconnect the brain fuse.

This guy na cultist , nothing you wan tell me 😂…. Allegedly 🙂↔️

Na why e kan de waste my time Na less for here

Sometimes you wonder why those agberos behave like people who don’t have brains, this is your answer here

Nonsense Wetin I do 2018 na this brother they do for 2026 chai 🤦🏿♂️ he life don spoil

There is something underneath his clothes that he was constantly hitting the bottle on and was confirming if the bottle is weak while turning it and checking before breaking it on his head

The way e stagger Ehnn😂 the way he dey reason go change from that moment😭

This one don deh chop bottle since wey him small ,him life don tinubu

Ok, now what? What did he gain from that shi-

Person wey don Krase

Poverty and drug go make u send yourself to early grave thinking is entertainment. If the bottle mistakenly heat one place and cut him , blood dey rain like water now . Who go lose

This one don chop tire

His nickname is besuke from oko oba agege.. wizard in repairing generator

So why he break the bottle for him head

E don weak the bottle first.. hitting it to the stomach that is probably tied a stone to or something hard

But how him take even discover this talent

Of what use is this skill?😭

All I see are people who are ready to run if things goes south
