Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh dem no lie about this guy at all 😭💔
11 Yorum

Whatever you want to hide from me just put it in this guy’s video

- All I Knew

Na waytin this man be

Na God go punish you and all your family DeeOne

I don mute this guy name , why I still Dey see his video 🤦🏾♂️

Na una wey still dey post this guy I blame 😡😡😡

Una fit later hear say dem don carry dis guy go Yaba left

He is saying the truth, nothing but the absolute truth.Y'all can insult him all y'all want, that's clout chasing, eye service

PEACEFUL PROTEST in LAGOS tomorrow FANMILY💡 RATELS ACTIVATE #FreeVDM 5IVE by DAMMY KRANE⚡️Out now ⬆️ Please keep supporting the 🆕 MUSIC 🎶 🤍 FANMILY #IgnoreThe0PPS

Omo make I no jam this guy face to Face 😡😡 Because he go collect better for my head

This man fit Dey on crack make we no sabi Cause why are you riding vdm’s c*ck so hard Like the man is greater than you we know , I blame this blogs cause it’s them that make you relevant
Benzer Videolar
Sensitive content
Omoh! You no go fear women kee! Wetin this girl do this bolt driver no good at all 😩💔
TENIOLA
188,782 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Omoh! Dem catch this girl for student area, she go t!ff clothes and slippers for students hostel 😭💔
TENIOLA
107,762 görüntüleme • 1 yıl önce
