Loading video...
Video Failed to Load
Omoh , dem say Davido wedding dey learn work o
10 Comments

One car for Davido wedding don buy the whole convoy 😂😂

At least for their own level, they scattered ground. They did well

Nah Uber man do this wedding? Asking for a friend

All these motors no fit buy 1 davido car tire

Only 1 of obi cubana car go buy all the car wey dun enter so😂😂😂 see na just few of them actually dey work😂

One wheel 🛞 of Davido’s Maybach go buy their convoy

I wanted to talk but Anno get bicycle, so no lele

Una just make me waste data watch am, ordinary 2008 c300 no dey 😹

Because of corolla and Camry for this village road.😂 the person dey gbà. Just 2 cars from David wedding go buy the community and the cars

Yahooo boys and their trade mark: Lexus car and SUV; Toyota Camry and Corolla sport! Later now, EFCC and some blinded Nigerias will tell me they arrested 117 yahoo boys either 4 cars! And some fools go say “yes, they went for a party, they didn’t go with their cars!”🤡🤡🤡🤡
