Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omoh , dem say Davido wedding dey learn work o

667,010 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Macy Macy🌐
Macy Macy🌐vor 2 Jahren

One car for Davido wedding don buy the whole convoy 😂😂

Profilbild von Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpávor 2 Jahren

At least for their own level, they scattered ground. They did well

Profilbild von Chuks Ohax
Chuks Ohaxvor 2 Jahren

Nah Uber man do this wedding? Asking for a friend

Profilbild von 𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🇧🇪🦉
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🇧🇪🦉vor 2 Jahren

All these motors no fit buy 1 davido car tire

Profilbild von Godwin Daniel
Godwin Danielvor 2 Jahren

Only 1 of obi cubana car go buy all the car wey dun enter so😂😂😂 see na just few of them actually dey work😂

Profilbild von Omo Aje
Omo Ajevor 2 Jahren

One wheel 🛞 of Davido’s Maybach go buy their convoy

Profilbild von Toba
Tobavor 2 Jahren

I wanted to talk but Anno get bicycle, so no lele

Profilbild von UrglyGramm 🍃(Weed Thick🍃)
UrglyGramm 🍃(Weed Thick🍃)vor 2 Jahren

Una just make me waste data watch am, ordinary 2008 c300 no dey 😹

Profilbild von Prince
Princevor 2 Jahren

Because of corolla and Camry for this village road.😂 the person dey gbà. Just 2 cars from David wedding go buy the community and the cars

Profilbild von Don AVE 💙
Don AVE 💙vor 2 Jahren

Yahooo boys and their trade mark: Lexus car and SUV; Toyota Camry and Corolla sport! Later now, EFCC and some blinded Nigerias will tell me they arrested 117 yahoo boys either 4 cars! And some fools go say “yes, they went for a party, they didn’t go with their cars!”🤡🤡🤡🤡

Ähnliche Videos