Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Omoh , dem say Davido wedding dey learn work o

667,010 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Macy Macy🌐
Macy Macy🌐2 лет назад

One car for Davido wedding don buy the whole convoy 😂😂

Фото профиля Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá2 лет назад

At least for their own level, they scattered ground. They did well

Фото профиля Chuks Ohax
Chuks Ohax2 лет назад

Nah Uber man do this wedding? Asking for a friend

Фото профиля 𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🇧🇪🦉
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🇧🇪🦉2 лет назад

All these motors no fit buy 1 davido car tire

Фото профиля Godwin Daniel
Godwin Daniel2 лет назад

Only 1 of obi cubana car go buy all the car wey dun enter so😂😂😂 see na just few of them actually dey work😂

Фото профиля Omo Aje
Omo Aje2 лет назад

One wheel 🛞 of Davido’s Maybach go buy their convoy

Фото профиля Toba
Toba2 лет назад

I wanted to talk but Anno get bicycle, so no lele

Фото профиля UrglyGramm 🍃(Weed Thick🍃)
UrglyGramm 🍃(Weed Thick🍃)2 лет назад

Una just make me waste data watch am, ordinary 2008 c300 no dey 😹

Фото профиля Prince
Prince2 лет назад

Because of corolla and Camry for this village road.😂 the person dey gbà. Just 2 cars from David wedding go buy the community and the cars

Фото профиля Don AVE 💙
Don AVE 💙2 лет назад

Yahooo boys and their trade mark: Lexus car and SUV; Toyota Camry and Corolla sport! Later now, EFCC and some blinded Nigerias will tell me they arrested 117 yahoo boys either 4 cars! And some fools go say “yes, they went for a party, they didn’t go with their cars!”🤡🤡🤡🤡

Похожие видео