Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Omoh , dem say Davido wedding dey learn work o

667,010 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Macy Macy🌐 profil fotoğrafı
Macy Macy🌐2 yıl önce

One car for Davido wedding don buy the whole convoy 😂😂

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá profil fotoğrafı
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá2 yıl önce

At least for their own level, they scattered ground. They did well

Chuks Ohax profil fotoğrafı
Chuks Ohax2 yıl önce

Nah Uber man do this wedding? Asking for a friend

𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🇧🇪🦉 profil fotoğrafı
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🇧🇪🦉2 yıl önce

All these motors no fit buy 1 davido car tire

Godwin Daniel profil fotoğrafı
Godwin Daniel2 yıl önce

Only 1 of obi cubana car go buy all the car wey dun enter so😂😂😂 see na just few of them actually dey work😂

Omo Aje profil fotoğrafı
Omo Aje2 yıl önce

One wheel 🛞 of Davido’s Maybach go buy their convoy

Toba profil fotoğrafı
Toba2 yıl önce

I wanted to talk but Anno get bicycle, so no lele

UrglyGramm 🍃(Weed Thick🍃) profil fotoğrafı
UrglyGramm 🍃(Weed Thick🍃)2 yıl önce

Una just make me waste data watch am, ordinary 2008 c300 no dey 😹

Prince profil fotoğrafı
Prince2 yıl önce

Because of corolla and Camry for this village road.😂 the person dey gbà. Just 2 cars from David wedding go buy the community and the cars

Don AVE 💙 profil fotoğrafı
Don AVE 💙2 yıl önce

Yahooo boys and their trade mark: Lexus car and SUV; Toyota Camry and Corolla sport! Later now, EFCC and some blinded Nigerias will tell me they arrested 117 yahoo boys either 4 cars! And some fools go say “yes, they went for a party, they didn’t go with their cars!”🤡🤡🤡🤡

Benzer Videolar