正在加载视频...
视频加载失败
Omoh, he drank sniper because of heartbreak 💔 💔
10 条评论

Sulucious1 年前
Abeg she the werey get original Nokia charger,before him go

CHUKS1 年前
If him no die, make community people flog am mercilessly. What rubbish

Nozy Funky Diablo1 年前
Them need use slap bring am back to life

MR. GENZ1 年前
Because of another human being?

comradeCarter 🧟♂️🌿🏅1 年前
Na accident or him drink snipper.

Joseph olumide1 年前
Make Dey go burn 🔥 is body straight

DOTTI1 年前
Na life tire ham normally and he no wan stress ham again, as a man no amount of love/heartbreak worth dying for 🤷🏽♂️🤷🏽♂️

CHIMAIJEM👽🙂↔️1 年前
Person wey suppose come make I use am do ritual Bring back this !d*ot Make I beat am for grave

THAT IRISH & SHOE PLUG™1 年前
Oh my goodness Lord, on Camera? 😭

Manny1 年前
May he not rest in peace
