Loading video...
Video Failed to Load
Omoh, I first think say na skit o 🙆🏽♂️
176,041 views • 2 years ago •via X (Twitter)
9 Comments

Person wey suppose dey make mama proud from a afar. Com dey house dey make mama sad

Boys dey worry ehh 😂😂 - but at that age, you no suppose dey worry mama like that na. He’s already a big boy and disrespecting her like that

The guy sef, suppose to leave house since to avoid see finish

If you check am well well Nah another man she born that pikin for. Chai, Women!

Why’s he raising his hand at his mother?

Going after the boy could get her injured.

Kon shey gbogbo omo taba bí fún Alè ni Omo Alè

He carry that stick throwaway ni nah 😂😂 he just Dey do am make the mama leave am 😂😂😂. But the guy nah Werey

This one doesn’t want to give his mum peace of mind
Related Videos
Sensitive content
Omoh this one pass me o 😭😭, I first think say na skit 😭💔🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
522,043 views • 1 year ago
Sensitive content
Omoh, I first think say na content o 🙆🏼♂️🧎🏻♂️➡️💔
Oyindamola🙄
566,253 views • 1 year ago
