Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omoh!! Just watch till the end 🥹👏
Комментарии: 10

Oyindamola🙄2 лет назад
Me abandoning my current job to become a tailor

BIG DUKE2 лет назад
Person Buy Benz and duplex for lekki once with tailoring? Na She sew Jesus Christ garment?

BLAZE OF LAGOS🔥2 лет назад
Make I no talk

Oyindamola🙄2 лет назад
It’s a free world brother

Kelz Tbg2 лет назад
If ma wetin dey your mind you find come comment section Abeg Like

Psalmy 🦾2 лет назад
The part of the story she didn't share 😁

Bros Ovie🥷2 лет назад
Ashawo in disguise yes i said since y’all scared

Nwafresh 🍥2 лет назад
That comment wey you dy look for, you no go see am 😂

IRUNNIA2 лет назад
You that is going through the comments, That thing wey dey your mind, type am. Stop going through the comments looking for who will type it first.

THE KINGPIN 💯2 лет назад
95% of a man’s support. I know a lady too like this that comes to my office with one of the top politician. She sells cloth too and drives G wagon and GLK. Abeg make I no talk. We know how e Dey go.
