Sensitive content

This media may contain sensitive content.

正在加载视频...

视频加载失败

Omoh, love is W!cked o 🥹🧎🏻‍♂️‍➡️💔

277,050 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Fillipo Saga 的头像
Fillipo Saga1 年前

Before you sacrifice anything for anybody, first check wetin time dey talk You don't have to be a soothsayer to know a lady who will cheat on you Most men do not know how to VALUE women. They just trust blindly once them chop opueh Wake up brothers!

Daily Loud♨️💨 的头像
Daily Loud♨️💨1 年前

The kind mind wey men dey get eeh Come why you still dey hold him car key ? U dey craze ?

Phenom🐦🔥 的头像
Phenom🐦🔥1 年前

I go Dey comment section I wan see Wetin her fellow counterparts wan talk put🤧

OLUWATOSIN SAMSON 的头像
OLUWATOSIN SAMSON1 年前

If he trained a goat, he will be in profit by now.

Macrock ⚡️ 的头像
Macrock ⚡️1 年前

Love is brutal but they Loneliness is bitter😂

UE 的头像
UE1 年前

Tbh, most people lose their mind because of love. See, till the next 100 years most people will value their gf more than their mother which is one of the foolish thing to do. You wife is your wife, and your gf as far as I am concerned, her t*t* be like public toilet 🪠🚽

Kingsley 的头像
Kingsley1 年前

No be this guy wey come back from abroad after 15years?

Gemini ♊ Major 的头像
Gemini ♊ Major1 年前

After seeing all this in this video one mumu go still dey one corner doing the same, thinking her own almajiri is different or na angel... dodoyo u go dance gbedu las las 😂😂😂

Dee Dee 的头像
Dee Dee1 年前

Isn't he the one who came back few days ago without informing his gf and was trying to reach out to her but couldn't?

Vince👁🦅 的头像
Vince👁🦅1 年前

I go check back later to see wetin people wan comment here so.

相关视频

Omoh, say Amen o, this is Badagry pr!son 🥹💔
1:00

Sensitive content

Omoh, say Amen o, this is Badagry pr!son 🥹💔

Oyindamola🙄

914,365 次观看 • 2 天前