Loading video...
Video Failed to Load
Omoh! Na big table Yhemolee dey shake so oo ๐ญ๐
31 Comments

Underneath the white teeth, there is a poison there. -YhemoLee 2025

Na today the table go finally break

Pesin don go whisper odor for eim nose ๐คฃ๐คฃ

Someone mustโve choked him with bad breath.๐ ๐

Some people mouth Dey smell like where dem Dey do fufu no be lie ๐ญ๐

๐

Your teeth is white and you cannot even shout Hallelujah make dem no call ambulance. Yhemo leee jor ma pa mi na๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐

Call Ambulance ๐ bawo ๐

Na egugu of Lagos him get this sub๐๐

Should we tag ? ๐๐make everywhere burst ?

My own na why em Dey do neck like that ๐

Na Osakpolor get this sub

Be like salt ๐ค go make u maga

Ajeee Na burna boy he dey talk๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Abeg make una help beg Egbon Yhemolee to empower me this glasses

LOL. He should use @ to tag that person. ๐

๐๐ 100%! heโs not wrong, Veneers or not, please letโs normalize brushing, flossing, fresh breath & visit your dentist regularly ๐ #Smile360Tips

Na Egungun e Dey talk to๐

Drink full dis table oo bros ๐

E better make your teeth be off white.

You sure say no be Asake get this sub?

"it's better for your teeth to be off white" ๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐ญ

No be everybody them dey kiss or go close to you can talk from afar why you want dey whisper to my ear

Peace out Mad man ๐ ๐

Whyโs your heading shaking like an Indian man..

Stop it

Whatโs one word that sums up your afternoon mood today?

๐น

๐ฅฒ

Make table and chair break

Off-white teeth KEH ๐ญ๐
Related Videos
Sensitive content
Omoh, so na wetin dey cause sโฌx in the dream be this? Many people dey this table oo ๐ณ๐
TENIOLA
876,455 views โข 1 year ago
