Loading video...
Video Failed to Load
Omoh, na God save this guy oo 🧎🏿♂️
11 Comments

LEOTECH COMPUTER VENTURE🦅🦅🦅🦅🦅🦅1 year ago
My brother trend for twitter ooo

Solar Heavy1 year ago
this one is such a vibe

THAT IRISH & SHOE PLUG™1 year ago
This is only God's doing hmmmmm, na small thing remain

🔥FLAME❤️🔥OF❤️🔥FURY🔥1 year ago
This is ijora bridge going into ajegunle/apapa Trailers with heavy containers dey always dey this place ghon oh

Mhiztartee78191 year ago
Omo Thank God for life

Alimi Abidemi1 year ago
Thank the people that put the blockade there too

SFM 💅🧜🏻♀️1 year ago
National theatre bridge link to Ijora 💔🥹

Dikeocha vivian ifunanya1 year ago
Thank God for life 🙏

Dami1 year ago
If the car fall down that place na whitesand hin dey so,before dem go rescue am dem go first thief everything wey dey inside the motor 🤣

Commanda1 year ago
By their tongue we shall know them, thank God for his life 🙏

Emmanuel1 year ago
Glory be to God
