Loading video...
Video Failed to Load
Omoh, see food nau🥹🥘
142,476 views • 3 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Omo that First Lady just use spit spoil that beautiful stew 💔😭

Both the one wey bring sandwich and the one wey bring shawarma before dem reach house dem suppose remove dem from the group

Those women that brought sandwich and shawarma should do better next time

Hay Kay Hay That's the only one that caught my attention. Also, Mrs Luma don spit for that Banga soup tire

That person wey bring shawarma and wine ,them suppose remove am for their friend group ..

That sandwich woman know say she sef no try 🤣🤣

The first woman na illiterate she don pour spit full the stew

Na person wey no bring anything dey video them so 😂😂😭

What will happen to anyone among them whose husband is not as rich as others?

These ones go get extra marital affairs, nothing Una wan tell me, dem full ikorodu

Na everything wey this women carry Dey hungry me

Na this kind event I Dey like collect cameraman job coz . It is well

How can I join...I have pajamas

A big difference between our mummies and GenZ Belleful picnic

Na that fried rice and gizzards table I go dey first

Mrs. Osas, you bring wetin?

They really tried

No body brought white rice for the ofe akwu😩😩

She brought cakes 🤣🤣🤣🤣🤣

Make the cake woman and shawarma woman with sandwich woman stay one corner and share their brings together..

I want a 30 year old fuck boy to infiltrate this group for a social experiment.

Na this night wey I no get food to chop I con Dey see this

The once wey no cook come, na outside their husbands go dey eat oooo

Omo see food 🥘

The hangout no complete where’s the jollofrice?

Una dey talk inside the food Sha 😂😭

The last woman go bad gan o😹

Who get the location abeg

My beautiful Edo women.

This ones are elite, not this mamas wey go carry fufu n ponmo around

Fried rice and gizzard 😛😢

Mrs Monday very milky

This re Benin women I trust them 🤣

Get that bitch Osas out of there. Where bouncers dey?!?!

Men needs to start this too no be only alcohol everytime 😂
