Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Omoh, see food nau🥹🥘

142,476 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von IBCD
IBCDvor 3 Monaten

Omo that First Lady just use spit spoil that beautiful stew 💔😭

Profilbild von Orevaoghene
Orevaoghenevor 3 Monaten

Both the one wey bring sandwich and the one wey bring shawarma before dem reach house dem suppose remove dem from the group

Profilbild von teemah__tweetT
teemah__tweetTvor 3 Monaten

Those women that brought sandwich and shawarma should do better next time

Profilbild von Maneek✞︎
Maneek✞︎vor 3 Monaten

Hay Kay Hay That's the only one that caught my attention. Also, Mrs Luma don spit for that Banga soup tire

Profilbild von Echefulachi 🖤🖤
Echefulachi 🖤🖤vor 3 Monaten

That person wey bring shawarma and wine ,them suppose remove am for their friend group ..

Profilbild von Kanyimah
Kanyimahvor 3 Monaten

That sandwich woman know say she sef no try 🤣🤣

Profilbild von papilo😈🐦‍⬛
papilo😈🐦‍⬛vor 3 Monaten

The first woman na illiterate she don pour spit full the stew

Profilbild von 13
13vor 3 Monaten

Na person wey no bring anything dey video them so 😂😂😭

Profilbild von Hilltop
Hilltopvor 3 Monaten

What will happen to anyone among them whose husband is not as rich as others?

Profilbild von Niiyii
Niiyiivor 3 Monaten

These ones go get extra marital affairs, nothing Una wan tell me, dem full ikorodu

Profilbild von 🏆
🏆vor 3 Monaten

Na everything wey this women carry Dey hungry me

Profilbild von SECONDARYSKOOLPIKIN
SECONDARYSKOOLPIKINvor 3 Monaten

Na this kind event I Dey like collect cameraman job coz . It is well

Profilbild von Lordmarcole🪀
Lordmarcole🪀vor 3 Monaten

How can I join...I have pajamas

Profilbild von Babatunde
Babatundevor 3 Monaten

A big difference between our mummies and GenZ Belleful picnic

Profilbild von Omo Naija 🦀♋️
Omo Naija 🦀♋️vor 3 Monaten

Na that fried rice and gizzards table I go dey first

Profilbild von H U N T E R 🏹
H U N T E R 🏹vor 3 Monaten

Mrs. Osas, you bring wetin?

Profilbild von 🤍I’m Sanwo_Fatimah
🤍I’m Sanwo_Fatimahvor 3 Monaten

They really tried

Profilbild von V.I.C.T.O.R.Y
V.I.C.T.O.R.Yvor 3 Monaten

No body brought white rice for the ofe akwu😩😩

Profilbild von Omotayo Roll-in-dollars
Omotayo Roll-in-dollarsvor 3 Monaten

She brought cakes 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Ceje Max
Ceje Maxvor 3 Monaten

Make the cake woman and shawarma woman with sandwich woman stay one corner and share their brings together..

Profilbild von Ozzi Man Diyaz
Ozzi Man Diyazvor 3 Monaten

I want a 30 year old fuck boy to infiltrate this group for a social experiment.

Profilbild von young.boj
young.bojvor 3 Monaten

Na this night wey I no get food to chop I con Dey see this

Profilbild von Mike Sauce
Mike Saucevor 3 Monaten

The once wey no cook come, na outside their husbands go dey eat oooo

Profilbild von I_am_Bidemi
I_am_Bidemivor 3 Monaten

Omo see food 🥘

Profilbild von chef chi 👩‍🍳
chef chi 👩‍🍳vor 3 Monaten

The hangout no complete where’s the jollofrice?

Profilbild von M∆TRI∆CH
M∆TRI∆CHvor 3 Monaten

Una dey talk inside the food Sha 😂😭

Profilbild von Sinachi💛🥂✨
Sinachi💛🥂✨vor 3 Monaten

The last woman go bad gan o😹

Profilbild von Chibuike
Chibuikevor 3 Monaten

Who get the location abeg

Profilbild von Overthinkification
Overthinkificationvor 3 Monaten

My beautiful Edo women.

Profilbild von LECKZY OF ARSENAL⚪️🔴
LECKZY OF ARSENAL⚪️🔴vor 3 Monaten

This ones are elite, not this mamas wey go carry fufu n ponmo around

Profilbild von Kenzy_CFC 💙
Kenzy_CFC 💙vor 3 Monaten

Fried rice and gizzard 😛😢

Profilbild von HOCUS POCUS
HOCUS POCUSvor 3 Monaten

Mrs Monday very milky

Profilbild von @Dripping Caramel❤️
@Dripping Caramel❤️vor 3 Monaten

This re Benin women I trust them 🤣

Profilbild von Dis
Disvor 3 Monaten

Get that bitch Osas out of there. Where bouncers dey?!?!

Profilbild von Olayiwola
Olayiwolavor 3 Monaten

Men needs to start this too no be only alcohol everytime 😂

Ähnliche Videos