Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

omoh see new scope wey yahøø boys dey use for there client 😳😳👀👀

329,989 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

43 Yorum

Emjay Wiz 🦅 CC profil fotoğrafı
Emjay Wiz 🦅 CC1 ay önce

Old format

biggest_cuban💐 profil fotoğrafı
biggest_cuban💐1 ay önce

abi 🤣

Wills profil fotoğrafı
Wills1 ay önce

Na black lady be CL. You sure say you wan cashout for this hustle😅

biggest_cuban💐 profil fotoğrafı
biggest_cuban💐1 ay önce

🤣🤣

𝗦𝗛É𝗜𝗦 𝗕𝗟𝗘𝗕𝗟𝗘💬 profil fotoğrafı
𝗦𝗛É𝗜𝗦 𝗕𝗟𝗘𝗕𝗟𝗘💬1 ay önce

This method has been like forever

biggest_cuban💐 profil fotoğrafı
biggest_cuban💐1 ay önce

abi

𝗦𝗛É𝗜𝗦 𝗕𝗟𝗘𝗕𝗟𝗘💬 profil fotoğrafı
𝗦𝗛É𝗜𝗦 𝗕𝗟𝗘𝗕𝗟𝗘💬1 ay önce

Yes 4rel

TG Ogunlere profil fotoğrafı
TG Ogunlere1 ay önce

Una go dey do crime una go still dey video am post online so make we praise una ? All this small small children when their brain dey their foot

biggest_cuban💐 profil fotoğrafı
biggest_cuban💐1 ay önce

😂😂🤣

SLEEK🇮🇱🇳🇬🇫🇮 profil fotoğrafı
SLEEK🇮🇱🇳🇬🇫🇮1 ay önce

any small thing Una don bring am come online

biggest_cuban💐 profil fotoğrafı
biggest_cuban💐1 ay önce

😂😂

Rickky profil fotoğrafı
Rickky1 ay önce

@grok how’s this done and what app was used for this fake video call?

XTP 🥇 profil fotoğrafı
XTP 🥇1 ay önce

Make una give me software on how to make it talk

Real Abdul profil fotoğrafı
Real Abdul1 ay önce

@Grok how is this done and Whats the app name

BIG OSHEY profil fotoğrafı
BIG OSHEY1 ay önce

This fmt don dey since

biggest_cuban💐 profil fotoğrafı
biggest_cuban💐1 ay önce

abi 😂

Daniel Somtochukwu profil fotoğrafı
Daniel Somtochukwu1 ay önce

Old things have passed away ,men don upgrade

the big one profil fotoğrafı
the big one1 ay önce

Wetin we dey do steady for this side

biggest_cuban💐 profil fotoğrafı
biggest_cuban💐1 ay önce

😂😳

@Shareefusamarh👽! profil fotoğrafı
@Shareefusamarh👽!1 ay önce

This update don teyyy ahbeg

Swipe off profil fotoğrafı
Swipe off1 ay önce

Me wan understand why this things dey online Una Foolish gan Old or not

Dayemo 💙🌎 profil fotoğrafı
Dayemo 💙🌎1 ay önce

If pasin ask now, una no go gree drop update

Mr 2ODD profil fotoğrafı
Mr 2ODD1 ay önce

Now as una post this one now sha sense nor let una know say does whitie and cl da see am and by so them da get update too una da cast work like this

CHUKWUEBUKA profil fotoğrafı
CHUKWUEBUKA1 ay önce

Take it down 😁

Goodluck Gemini profil fotoğrafı
Goodluck Gemini1 ay önce

Any small thing una don bring am come online Sense una no get

Matthew profil fotoğrafı
Matthew1 ay önce

Una dey shout old update but Una no greey drop d update. Awon osinwin

Supremelogs profil fotoğrafı
Supremelogs1 ay önce

VIDEO CALL SOFTWARE FOR YOUR CL AVAILABLE HERE ON PC AND PHONE ⚡️

Efe_johnson profil fotoğrafı
Efe_johnson1 ay önce

Leave black Americans alone fool

Vested.Syncs profil fotoğrafı
Vested.Syncs1 ay önce

Make person bring scope na

biggest_cuban💐 profil fotoğrafı
biggest_cuban💐1 ay önce

😭😂

joe tones profil fotoğrafı
joe tones1 ay önce

What's the essence of posting it on line

M profil fotoğrafı
M1 ay önce

See how yahoo boys are condemning this expose. It shall not be well with anybody cheating his fellow human

Exe profil fotoğrafı
Exe1 ay önce

Yahoo boys still using the teleprompter script 👀

ONIMISI KOGIMAN🌍 profil fotoğrafı
ONIMISI KOGIMAN🌍1 ay önce

Smh

The Blue knight profil fotoğrafı
The Blue knight1 ay önce

@grok what app are they using

Abidemi Atunrase profil fotoğrafı
Abidemi Atunrase1 ay önce

How Una run this one

Exe profil fotoğrafı
Exe1 ay önce

Old format, nothing new 😂

ORIYOMI TEMITOPE♈️ profil fotoğrafı
ORIYOMI TEMITOPE♈️1 ay önce

Nothing is new.. you just only heard about it… nothing is new…

Osasa profil fotoğrafı
Osasa1 ay önce

Formart when done cast since 2020

PŔÆĆHÉŔ✝️🔞 profil fotoğrafı
PŔÆĆHÉŔ✝️🔞1 ay önce

@grok which software is that..?

Emmanuel profil fotoğrafı
Emmanuel1 ay önce

Thank me later

Andrew BigLw profil fotoğrafı
Andrew BigLw1 ay önce

Na una dey cast everything na God go punish una. Una most post everything for internet

John Smith profil fotoğrafı
John Smith1 ay önce

You no get news to post again why you Dey post something like this

Benzer Videolar