Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Omoh! So money dey yam business like this! 👀
Комментарии: 11

NDLEA go dey shout stay away from drugs dem no go hear. See wetin don do this one now

Is Airbnb a Good Way to Earn Money? #airbnb #makemoney #Entrepreneur

Yam tree?

But yam grows under the grond na Why these people wan cause brain simpum for people this morning ?

Until Fulani herdsmen enter the farm

This is for educational purposes for ppl who are wondering if this is true or not. Well, that is actually a real tree that bears fruit that looks like a yam, but that’s NOT yam. The tree is called Sausage tree Aka Kigelia (Igi pandoro), and the fruit is known as Kigelia fruit.

See Wetin Geh Geh dey cause?

Yam tree? Na lie

You fit chop this yam make you turn yam 🍠 😂

Naso una mumu reach na yam be that for una face🌚 that’s pandoro according to our ancestors if a woman use it to rub her small breast it’ll become bigger 🫠😂😂

This one na cow
Похожие видео
Sensitive content
Omoh, so na wetin dey cause s€x in the dream be this? Many people dey this table oo 😳👀
TENIOLA
876,455 просмотров • 1 год назад
